Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Don’t eat basic eba, try this instead

74,312 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von C•S•A//-
C•S•A//-vor 9 Monaten

Eba wey we dey manage una don dey turn am to meat pie and Samosa

Profilbild von ONOME777
ONOME777vor 9 Monaten

Una no go kill me for my papa

Profilbild von WATCHER ⚔️
WATCHER ⚔️vor 9 Monaten

Madam dem go arrest u no worry ☹️

Profilbild von LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NS
LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NSvor 9 Monaten

Hmmmm They should hold this girl before she release another banger.

Profilbild von Listento_Mayana
Listento_Mayanavor 9 Monaten

Recipe don Dey for Eba?

Profilbild von AMARA
AMARAvor 9 Monaten

This one go choke pesin

Profilbild von viktohxxl
viktohxxlvor 9 Monaten

Why will you take Eba out of its comfort zone

Profilbild von 👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣vor 9 Monaten

Fried Eba can never make sense to me and 99 others.

Profilbild von GodwinPharmD🥚
GodwinPharmD🥚vor 9 Monaten

Her face after the first bite tell it all 🤮🤮🤮😂

Profilbild von Akinluxé⭐️🌟🌕🌍
Akinluxé⭐️🌟🌕🌍vor 9 Monaten

Eba dindin

Profilbild von Osiki
Osikivor 9 Monaten

It is no longer Eba The name of a food is determined by the primary and most obvious element Eba in what was shown is an ingredient Get another name for the end product

Profilbild von 7220
7220vor 9 Monaten

B like say hunger never do you bad This one no b for person wey get ulcer

Profilbild von Eazy🀄
Eazy🀄vor 9 Monaten

This one na real goat

Profilbild von MOGAJI PREMIER LEAGUE!! 🇳🇬 🇪🇸 🥶
MOGAJI PREMIER LEAGUE!! 🇳🇬 🇪🇸 🥶vor 9 Monaten

Loro kan, you fried eba? Hmmmhmmm, ani in short YOU FRIED EBA!!! EBA?!!! OIL!!!

Profilbild von Boy Like Ansgar
Boy Like Ansgarvor 9 Monaten

Eba self no small again oooo

Profilbild von Odirah
Odirahvor 9 Monaten

Eba buns? Ebawama? Ebapie? Which one is it

Profilbild von Ella
Ellavor 9 Monaten

Chefs overdo these days because of content

Profilbild von Big fola
Big folavor 9 Monaten

Our ancestors right now

Profilbild von Name Cannot Be Blank
Name Cannot Be Blankvor 9 Monaten

Eba too don comot comfort zone

Profilbild von HAYKINS
HAYKINSvor 9 Monaten

Ewoooooooooo

Profilbild von Layile
Layilevor 9 Monaten

You people have started again

Profilbild von Chibuike
Chibuikevor 9 Monaten

Make Una dey tamper with nature and all this Una unhealthy recipe wey go land una for hospital..

Profilbild von TREASURE🤍
TREASURE🤍vor 9 Monaten

Abeg leave eba for him comfort zone

Profilbild von Olanrewaju (أولانريواجو)
Olanrewaju (أولانريواجو)vor 9 Monaten

They try to hide under ‘things evolves’, ‘trying to explore’ while disrespecting things that are sacred to us. How do you do this to Almighty EBA in the name of evolution💁🏻‍♂️🤨. This lady should be arrested ASAPU

Profilbild von Abbie🤎👜
Abbie🤎👜vor 9 Monaten

I’m sure it taste horrible

Profilbild von TOCHI ☯️
TOCHI ☯️vor 9 Monaten

Eba wey we deh manage una don turn am to eba pie😭😭

Profilbild von 247 Humour
247 Humourvor 9 Monaten

May God deliver this person from whatever she is going through in life. Amen

Profilbild von #Soundman............ Less Ego#
#Soundman............ Less Ego#vor 9 Monaten

You and the person wey encouraged you to post this will not have sense again…

Profilbild von Jhenny🥰❤Cake plug Abuja
Jhenny🥰❤Cake plug Abujavor 9 Monaten

Before you know, garri go begin cost

Profilbild von B R I G H T
B R I G H Tvor 9 Monaten

Eba sef wan Japa

Profilbild von THE ECCENTRIC MAN™ 💎
THE ECCENTRIC MAN™ 💎vor 9 Monaten

Finally found a different way to use my garri. I dey come🚶🏾‍♂️

Profilbild von AJA NLA 'HYPEMAN
AJA NLA 'HYPEMANvor 9 Monaten

Mama dey use english justify rubbish 😂😂😂 Leave Eba as we meet am ooo

Profilbild von JOHNny
JOHNnyvor 9 Monaten

Inasmuch as this makes sense to her. Dear Nigeria chefs, stop converting African(Nigeria esp) cuisine to look like that of western countries.

Profilbild von Aregs
Aregsvor 9 Monaten

The disrespect on eba of late is alarming! Y'all should stop

Ähnliche Videos