正在加载视频...
视频加载失败
Don’t try this at home.
27 条评论

This guy is toying with his life taking so much risk.

Avatar air bender

Na him house him try am?

Sometimes we blame the devil for everything.

You really need to see this 😆🔥

Omo is this real

This one village people don go August break abi?

We are all the witness that D£vil is on her own now but this guy is desperately looking for her.

Which kain risky sport be this?

Please try it.

One day will be one day. Make he continue

Na for house him try am?

Death 💀 dey where him dey jeje you dey drag am to come take you in time

My village people will never allow me try it

But can I try it outside my home

I will try it

This is nothing, compare to what I do 🙄

Omo what this for ? Just for content?

Una get mind

See wetin new age demons dey cause🤌🏽 I trust dem late 90s/early 2000s demons😈💀 Wey one fly from no where go just enter hin eye-sope otilo😂😂

Is this not too risky?

Person wey get insurance can try it

Omor ona dey try o 😂😂

😂😂😂his mind go tell him

This guys no suppose be Nigerian 🤣🤣🤣 We no the move mað

u go learn

You really need to watch this
相关视频
Sensitive content
Don’t try this at home…
Unbox Therapy
44,945 次观看 • 10 个月前
Sensitive content
DON’T TRY THIS AT HOME😐
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
12,961 次观看 • 8 个月前
