Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Don’t eat basic eba, try this instead

74,312 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля C•S•A//-
C•S•A//-9 месяцев назад

Eba wey we dey manage una don dey turn am to meat pie and Samosa

Фото профиля ONOME777
ONOME7779 месяцев назад

Una no go kill me for my papa

Фото профиля WATCHER ⚔️
WATCHER ⚔️9 месяцев назад

Madam dem go arrest u no worry ☹️

Фото профиля LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NS
LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NS9 месяцев назад

Hmmmm They should hold this girl before she release another banger.

Фото профиля Listento_Mayana
Listento_Mayana9 месяцев назад

Recipe don Dey for Eba?

Фото профиля AMARA
AMARA9 месяцев назад

This one go choke pesin

Фото профиля viktohxxl
viktohxxl9 месяцев назад

Why will you take Eba out of its comfort zone

Фото профиля 👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣9 месяцев назад

Fried Eba can never make sense to me and 99 others.

Фото профиля GodwinPharmD🥚
GodwinPharmD🥚9 месяцев назад

Her face after the first bite tell it all 🤮🤮🤮😂

Фото профиля Akinluxé⭐️🌟🌕🌍
Akinluxé⭐️🌟🌕🌍9 месяцев назад

Eba dindin

Фото профиля Osiki
Osiki9 месяцев назад

It is no longer Eba The name of a food is determined by the primary and most obvious element Eba in what was shown is an ingredient Get another name for the end product

Фото профиля 7220
72209 месяцев назад

B like say hunger never do you bad This one no b for person wey get ulcer

Фото профиля Eazy🀄
Eazy🀄9 месяцев назад

This one na real goat

Фото профиля MOGAJI PREMIER LEAGUE!! 🇳🇬 🇪🇸 🥶
MOGAJI PREMIER LEAGUE!! 🇳🇬 🇪🇸 🥶9 месяцев назад

Loro kan, you fried eba? Hmmmhmmm, ani in short YOU FRIED EBA!!! EBA?!!! OIL!!!

Фото профиля Boy Like Ansgar
Boy Like Ansgar9 месяцев назад

Eba self no small again oooo

Фото профиля Odirah
Odirah9 месяцев назад

Eba buns? Ebawama? Ebapie? Which one is it

Фото профиля Ella
Ella9 месяцев назад

Chefs overdo these days because of content

Фото профиля Big fola
Big fola9 месяцев назад

Our ancestors right now

Фото профиля Name Cannot Be Blank
Name Cannot Be Blank9 месяцев назад

Eba too don comot comfort zone

Фото профиля HAYKINS
HAYKINS9 месяцев назад

Ewoooooooooo

Фото профиля Layile
Layile9 месяцев назад

You people have started again

Фото профиля Chibuike
Chibuike9 месяцев назад

Make Una dey tamper with nature and all this Una unhealthy recipe wey go land una for hospital..

Фото профиля TREASURE🤍
TREASURE🤍9 месяцев назад

Abeg leave eba for him comfort zone

Фото профиля Olanrewaju (أولانريواجو)
Olanrewaju (أولانريواجو)9 месяцев назад

They try to hide under ‘things evolves’, ‘trying to explore’ while disrespecting things that are sacred to us. How do you do this to Almighty EBA in the name of evolution💁🏻‍♂️🤨. This lady should be arrested ASAPU

Фото профиля Abbie🤎👜
Abbie🤎👜9 месяцев назад

I’m sure it taste horrible

Фото профиля TOCHI ☯️
TOCHI ☯️9 месяцев назад

Eba wey we deh manage una don turn am to eba pie😭😭

Фото профиля 247 Humour
247 Humour9 месяцев назад

May God deliver this person from whatever she is going through in life. Amen

Фото профиля #Soundman............ Less Ego#
#Soundman............ Less Ego#9 месяцев назад

You and the person wey encouraged you to post this will not have sense again…

Фото профиля Jhenny🥰❤Cake plug Abuja
Jhenny🥰❤Cake plug Abuja9 месяцев назад

Before you know, garri go begin cost

Фото профиля B R I G H T
B R I G H T9 месяцев назад

Eba sef wan Japa

Фото профиля THE ECCENTRIC MAN™ 💎
THE ECCENTRIC MAN™ 💎9 месяцев назад

Finally found a different way to use my garri. I dey come🚶🏾‍♂️

Фото профиля AJA NLA 'HYPEMAN
AJA NLA 'HYPEMAN9 месяцев назад

Mama dey use english justify rubbish 😂😂😂 Leave Eba as we meet am ooo

Фото профиля JOHNny
JOHNny9 месяцев назад

Inasmuch as this makes sense to her. Dear Nigeria chefs, stop converting African(Nigeria esp) cuisine to look like that of western countries.

Фото профиля Aregs
Aregs9 месяцев назад

The disrespect on eba of late is alarming! Y'all should stop

Похожие видео