Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Don’t eat basic eba, try this instead
74,312 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Eba wey we dey manage una don dey turn am to meat pie and Samosa

Una no go kill me for my papa

Madam dem go arrest u no worry ☹️

Hmmmm They should hold this girl before she release another banger.

Recipe don Dey for Eba?

This one go choke pesin

Why will you take Eba out of its comfort zone

Fried Eba can never make sense to me and 99 others.

Her face after the first bite tell it all 🤮🤮🤮😂

Eba dindin

It is no longer Eba The name of a food is determined by the primary and most obvious element Eba in what was shown is an ingredient Get another name for the end product

B like say hunger never do you bad This one no b for person wey get ulcer

This one na real goat

Loro kan, you fried eba? Hmmmhmmm, ani in short YOU FRIED EBA!!! EBA?!!! OIL!!!

Eba self no small again oooo

Eba buns? Ebawama? Ebapie? Which one is it

Chefs overdo these days because of content

Our ancestors right now

Eba too don comot comfort zone

Ewoooooooooo

You people have started again

Make Una dey tamper with nature and all this Una unhealthy recipe wey go land una for hospital..

Abeg leave eba for him comfort zone

They try to hide under ‘things evolves’, ‘trying to explore’ while disrespecting things that are sacred to us. How do you do this to Almighty EBA in the name of evolution💁🏻♂️🤨. This lady should be arrested ASAPU

I’m sure it taste horrible

Eba wey we deh manage una don turn am to eba pie😭😭

May God deliver this person from whatever she is going through in life. Amen

You and the person wey encouraged you to post this will not have sense again…

Before you know, garri go begin cost

Eba sef wan Japa

Finally found a different way to use my garri. I dey come🚶🏾♂️

Mama dey use english justify rubbish 😂😂😂 Leave Eba as we meet am ooo

Inasmuch as this makes sense to her. Dear Nigeria chefs, stop converting African(Nigeria esp) cuisine to look like that of western countries.

The disrespect on eba of late is alarming! Y'all should stop
