正在加载视频...

视频加载失败

Don’t eat basic eba, try this instead

74,312 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

C•S•A//- 的头像
C•S•A//-9 个月前

Eba wey we dey manage una don dey turn am to meat pie and Samosa

ONOME777 的头像
ONOME7779 个月前

Una no go kill me for my papa

WATCHER ⚔️ 的头像
WATCHER ⚔️9 个月前

Madam dem go arrest u no worry ☹️

LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NS 的头像
LUCℹ️ Ⓜ️🅰️RTℹ️NS9 个月前

Hmmmm They should hold this girl before she release another banger.

Listento_Mayana 的头像
Listento_Mayana9 个月前

Recipe don Dey for Eba?

AMARA 的头像
AMARA9 个月前

This one go choke pesin

viktohxxl 的头像
viktohxxl9 个月前

Why will you take Eba out of its comfort zone

👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣 的头像
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣9 个月前

Fried Eba can never make sense to me and 99 others.

GodwinPharmD🥚 的头像
GodwinPharmD🥚9 个月前

Her face after the first bite tell it all 🤮🤮🤮😂

Akinluxé⭐️🌟🌕🌍 的头像
Akinluxé⭐️🌟🌕🌍9 个月前

Eba dindin

Osiki 的头像
Osiki9 个月前

It is no longer Eba The name of a food is determined by the primary and most obvious element Eba in what was shown is an ingredient Get another name for the end product

7220 的头像
72209 个月前

B like say hunger never do you bad This one no b for person wey get ulcer

Eazy🀄 的头像
Eazy🀄9 个月前

This one na real goat

MOGAJI PREMIER LEAGUE!! 🇳🇬 🇪🇸 🥶 的头像
MOGAJI PREMIER LEAGUE!! 🇳🇬 🇪🇸 🥶9 个月前

Loro kan, you fried eba? Hmmmhmmm, ani in short YOU FRIED EBA!!! EBA?!!! OIL!!!

Boy Like Ansgar 的头像
Boy Like Ansgar9 个月前

Eba self no small again oooo

Odirah 的头像
Odirah9 个月前

Eba buns? Ebawama? Ebapie? Which one is it

Ella 的头像
Ella9 个月前

Chefs overdo these days because of content

Big fola 的头像
Big fola9 个月前

Our ancestors right now

Name Cannot Be Blank 的头像
Name Cannot Be Blank9 个月前

Eba too don comot comfort zone

HAYKINS 的头像
HAYKINS9 个月前

Ewoooooooooo

Layile 的头像
Layile9 个月前

You people have started again

Chibuike 的头像
Chibuike9 个月前

Make Una dey tamper with nature and all this Una unhealthy recipe wey go land una for hospital..

TREASURE🤍 的头像
TREASURE🤍9 个月前

Abeg leave eba for him comfort zone

Olanrewaju (أولانريواجو) 的头像
Olanrewaju (أولانريواجو)9 个月前

They try to hide under ‘things evolves’, ‘trying to explore’ while disrespecting things that are sacred to us. How do you do this to Almighty EBA in the name of evolution💁🏻‍♂️🤨. This lady should be arrested ASAPU

Abbie🤎👜 的头像
Abbie🤎👜9 个月前

I’m sure it taste horrible

TOCHI ☯️ 的头像
TOCHI ☯️9 个月前

Eba wey we deh manage una don turn am to eba pie😭😭

247 Humour 的头像
247 Humour9 个月前

May God deliver this person from whatever she is going through in life. Amen

#Soundman............ Less Ego# 的头像
#Soundman............ Less Ego#9 个月前

You and the person wey encouraged you to post this will not have sense again…

Jhenny🥰❤Cake plug Abuja 的头像
Jhenny🥰❤Cake plug Abuja9 个月前

Before you know, garri go begin cost

B R I G H T 的头像
B R I G H T9 个月前

Eba sef wan Japa

THE ECCENTRIC MAN™ 💎 的头像
THE ECCENTRIC MAN™ 💎9 个月前

Finally found a different way to use my garri. I dey come🚶🏾‍♂️

AJA NLA 'HYPEMAN 的头像
AJA NLA 'HYPEMAN9 个月前

Mama dey use english justify rubbish 😂😂😂 Leave Eba as we meet am ooo

JOHNny 的头像
JOHNny9 个月前

Inasmuch as this makes sense to her. Dear Nigeria chefs, stop converting African(Nigeria esp) cuisine to look like that of western countries.

Aregs 的头像
Aregs9 个月前

The disrespect on eba of late is alarming! Y'all should stop

相关视频