Loading video...
Video Failed to Load
Don’t mind his words just patronize 😂
28 Comments

Low-key he don help the woman market all her corn

Peer way dey fight corruption 😂🤣🤣🤣

Agbado roasting to the rescue ✌🏽

I don start Akara business ooo I need buyers oo

Are we saying people were not selling corn and kuli kuli before the first lady mentioned it? Almost everywhere you turn in PH you see people by the road side frying yam and fish, are you saying those people like that wouldn't appreciate support.

I dey start corn tomorrow.. I don buy corn and shako today, e remain pot make Una help me

🤣🤣🤣🤣🤣 Bandit corn is now available 😎

One of the affordable businesses now

First class graduates of bio chemistry, mathematics, physics. Make dem go sell corn. Human being wicked o. Una feel say na play. Oya nau.

Omor I too love Nigeria guy This country na cruise 🙂↔️🤭😂😂

Everything nah cruise for Nigerians. Suffer nor dey tire una. Instead of thinking of the right thing to do, we’re making series of content out of it. Is it not the same Nigerians she was gifting cars worths millions?

Insecurity corn..😂😂

😁😂

This country is a joke 😒

💔😂😂😂 Eweeeee😂😂😂😂😂

Okay...patronize

Fast delivery 😹

Please patronize 😂

Olodo uprising

I wan buy corn Abeg

This our First Lady episode of speech go be the longest episode with so many creative contents🤣🤣🤣🤣

Tinubu and his wife love corn

How much be the one wen you hold?

Una mama don show una way....😭😭

😂

Make God forgive you!

Imagine 😂😂

Business is going down
