Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Make una patronize her o😭😂😂😂
193,742 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

@Aare_AlfLaposh She has a lot to say but English no let her 😩

Oti bo opolo pelu oshe...oti daran

I fit use the soap go 16 rounds?

She tried na She fit no go school. But o gbo English die

So nobody is talking about the Volkswagen bonnet shape that looks like her toto 😂💔

Na you wan do soap for me ? Abeg oo 🤣

Video credit : @rihnnychip22jp

Is that because of content or really ppl from that side can’t speak English I thought na here north wey no sabi English

Why twitter no dey gree make person drop voice note ehnn 😭😅 she go too feel am no b small sef ...

I like her style of marketing ✌🏽😁

Exaggeration and English wan pkai this one. She wan use Haa kill person 😅😅

You see this soap is a soap ewo boketi kan ni

Tag the girl make we patronize her

"izz veri avvordabu" 😭😭🤣

Very avoidable, truly avoidable!😂😂

From the start, I knew it was very avoidable, and she talk am

A'iye àwon omo yii ti tàtátá_ tátátá ....

Person go just fine but nothing go Dey inside her head

Chai true true school no be scam oo make them no whine you aje

English na your mate?

And she wants to blow on socials… Omo naija is moving backward

Yoruba language always sounds like a treat Idk why😩💔

Koju maribi gbogbo ara l'ogun eh 😭😂😂

If you don’t get it forget about it

Eh! Eh! Ahh! Ahhh! On-bo shege

Very avoidable

She the way she do hand 😭 Soapy 😂

And English Wept

And it’s very avodable 😁😂😹🤣

She they do home delivery

Omo school no be scam ajeh 😂

Omo English do her strong thing 😂😂😂

She will match with peller well
Похожие видео
Sensitive content
Make una give aboki him facebook acct back o😂😂😭
🏄🏻♂️
96,721 просмотров • 4 месяцев назад
