Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Don’t snooze on low quality videos 😂😂😂
33,366 просмотров • 20 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 27

Kill everybody as how na Na why I no dey call any of my guy babe our wife be this 😂

No try am oooo

😂

Yunno go fold keh 😂😂

Carry Dey go oooo

Low quality video can make your day 😂😂

Aswear

😂😂😂😂

😂😂😂😂😂

Always the best

Lol make we no see this kind of wahala ohhh, as per say I no be ur boyfriend. Make no woman try this stuff with me Abeg ohh my life is still precious.

I Dey tell you ooo

Na one life we get— make play play no carry that life go just like that.

Exactly

😂

We are active

Let’s goooo

😂😂😂

“Kill everybody, as how” 😂😂 The way he rose up like Undertaker 😂😂😂

Lol 😹😹

You’re cheating on a gentle girl, a very Christian girl. See the pressure is not even on the bf but an innocent friend.

No be lie o

As how😂😂

Kill everybody?? 😂😂 my nigga on the sofa

😅😅😅😅

Please oooo, no involve me for Una matter oooo

I Dey tell you 😂😂😂
