Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Never miss low quality videos😂😂😂💔
77,597 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Hope the apprentices weren't sacked??

Oga was busy checking their loyalty

Wetin him dey find under the motor 😆 🤣 😂 😹 wetin lost

Tell me how uno go laugh 🤣

See as stomach dey pain me as I dey laugh naim oga not want those boys to laugh? You go kuku kee me 😂😂😂

If na you, you no go laugh ? 😂

Do mistake and laugh kɛkɛ 😂😂😂

This guy wey enter under 😅

Na once I burst laugh, 😂😂😂 Wetin that guy dey find under motor 😂😂😂

Make I no laugh ke ? 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 My guidance will come with me following day Cox I definitely know I will be suspended. I fit still laugh after coming to plead sef

The way and manners I will burst laugh eh, Oga no go believe am🤣

he no fit laugh

Laugh wan finish me here sef 😂😂😂

What re they looking for , For the first place .. My ribs oooooo

A laugh delayed is not a laugh denied 😂

😭😂😂

Laff and go home.🤣🤣🤣

Na here you go test your discipline and self control

Laugh make u collect punishment till closing time

Omo Me I go laugh oooo

😭😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Eeee 😂😂😂😂

lol

😂😂😂😂😂😂

😂😂

I am going to laugh damn the consequences

You no go laugh keh 😂😂

Laugh first 😂😀

Pls just laugh !

🤣 🤣

Allow them na

😭😭

😂😂😂😂😂
