Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Don’t try this at home ⚠️
580,896 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
54 Yorum

When you start youtube blog full time.. I go be yr no1 subscriber koko!😂 Abeg det drop more of you and this yr babe vlogs.. I dey root for una.

Thank you man

"I'm taking care of you".. e dey kill me mehn😭😂

Abi now😂

I like as you dey always remind am say you no guide oo. As she join drink the garri we the in law don rate her 8/10

You grab

Dis Banny Dey always geh one kind look like who love don show pepper , so she tryna take her time with koko but obvious she already catchin feelings

How you take know🌚

Well u got a fan though 👌

This guy nah werey😂😂😂 u dey give pikin wey go Caleb garri drink.

E no mean na

If I later do this NYSC thingy, na bcs of this guy 😂😂😭😭😭

No try am o

I wan use scope find love for there nau 😞🤲

Since you start to dey script this vlog, e kom get as e be.

Omo no vex o😂

Sojinu why you dey feed your babe garri?

Na wetin I fit afford for now😭

@nysc360 Koko hold am tight !!

@nysc360 Yes sir sure

Love is sweet o 😅😅 she no Dey proud of the Garri 😅😅

She enjoyed it

this babe just wan use u gain limelight, no dey surprised when she startes gettin gigs and u dont

God go bring my own king..

fairs.

Vlog Title: two white fowls teaching us how to prepare sapa-relationship garri You guys shared the tied groundnut only to pour it together again, if them explain love to you and you understand ehnn 😂

Camp love sweet no be small😂😂 @castro_xoxo1 can testify

@nysc360 By Tuesday now we no go see ur vlog again chai and u no fit go Dey do vlog for ur ppa cus e fit b say na one school dem go later throw u like that 😂

@nysc360 U go see more calm for me😂😭

@nysc360 Oya now up up way

Bad guy 🔥

@nysc360 Una two don fall in love lol 😂

pass the controller bro 😂🔥

Babes falling sick watching this 😂😭

Koko master 🔥

Baami

I see your doings

FEEDING HER GARRI AND CALLING IT TAKING CARE OF HER IS A BOLD LOVE LANGUAGE

We Dey gbadun you 🤣

This guy na character 😂😂

Real o

Love in camp 🤣🤣

Drop her @ naw 😂

@elemz52 This guy 😭😂

No allow her scope you Koko sister now for contact nah another tin sister dey reach 10 with different pattern for women phone ooo lol 😆

Hmmmm

This your laugh 😂😂…

KOKO!

Nice video

😂😂

This guy no real 😹

Koko on some garri date Treat your woman well😌

Koko my guy

I like as you dey make am clear to the babe
