Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Don’t try this at home!!!
36 Kommentare

@ogebuleszn 😂😂😂

I like this una compound o…. E big and e get parking space Na agric e Dey ?

If to say you kpai now na so you go kpai for 10k

i no even se the 10k collect

Is this worth 10k?

E say hin body go do the rest😹. RIP💀

This is way too risky fr

Omo

HighMManuel bet why 😌😪

If you go govt sec school you know say this One na less for where we take dey jump 🤧

😂😂😂😂

No go fall down ooo

Just let go Where you dey go 😭 This your fooling nah another stage

Very risky

ochim😭😭😭

Did he later give you your money

I like as you dey risk your life eje

Make I go try my own 😂

As you don make me laugh this afternoon God go make you laugh too

This Life is beautiful 👍🏼

Hope you don collect your 10 k ?

e no give me

If you con go die naso he no still do the 10k

Where did you break?

He sure me sey he no go give you that money

See this guy oo

Jumped wrong. Next time, land with your toe Land with your toe

Nice edit

Toor

Ha Immanuel😭

Parae

Abeg no try am again o😭🙏

Omo wetin Dey sup for here. Take am easy o

U no sell fuel again ?

Original content go still cos whala 😆

Chaii 😭💔💔
