Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Drama between a Micra driver and Agbero in Ibadan today 😭😂

33,448 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Adedipe Seyi
Adedipe Seyivor 1 Jahr

Carry him dey go, driver carry him dey go dey go for bush!😂😂

Profilbild von Rowdy Knights Club Mushroom Coffee
Rowdy Knights Club Mushroom Coffeevor 2 Jahren

We love making these crazy AI images!!! And we will continue to do so! Desert 🏜️ and coffee ☕️ that’s what’s up with todays AI post. Try our coffee today! #mushroomcoffee #wakeupwithis #solana #rowdyknightsclub #bullrun #coffee #TubaBuyukustun #CONGRATULATIONSJIN #1MWinnersWithWinynny

Profilbild von Adam
Adamvor 1 Jahr

See aa he resemble Seyi Vibez

Profilbild von Mary Omotoso
Mary Omotosovor 1 Jahr

Ibadan and Lagos driver na same thing 🤣

Profilbild von Fola👑🌹
Fola👑🌹vor 1 Jahr

Never, will lagos agbero do this, na to remove something for ur bus o😂😂😂😂😂

Profilbild von BLACK FARMER 🖤🫶🏻
BLACK FARMER 🖤🫶🏻vor 1 Jahr

The driver sef know sey if that agbero no tire and he go pack Wahala go start afresh 😂😂

Profilbild von Adegbola Taiwo🇳🇬
Adegbola Taiwo🇳🇬vor 1 Jahr

@honluqie

Profilbild von LAURETTA🧚‍♂️
LAURETTA🧚‍♂️vor 1 Jahr

Wetin Dey happen here 😂😂

Profilbild von SHOBAA
SHOBAAvor 1 Jahr

The driver dey carry am go where e no know 🤣🤣

Profilbild von AK on X🏅
AK on X🏅vor 1 Jahr

Ibadan na front bonnet den go climb, Lagos agberos go break or remove your mirror and leave, or hit stick to your vehicle 😂😂

Profilbild von Fred
Fredvor 1 Jahr

No be small drama oo😂😂

Ähnliche Videos