Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

120,122 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Chinko Babe
Chinko Babevor 3 Monaten

You brought Iya Ibadan Guy she has finished you I never watch the full episode but I’m speaking from the future She has finished you… take white handkerchief clean face 😂😂😂

Profilbild von Adegbenro HEshorlar🤍
Adegbenro HEshorlar🤍vor 3 Monaten

Before her face was shown,I already knew it was Lizzy elenu ja waya

Profilbild von Oyinloye joel
Oyinloye joelvor 3 Monaten

E sharp i don Dey expect this fr 😹😹😹

Profilbild von OGBENI ADEDOYIN
OGBENI ADEDOYINvor 3 Monaten

Lizzy? Lizzy???? Ha! BaeU, you have finally enter am! This is the end!

Profilbild von haryour
haryourvor 3 Monaten

You wan dey Insult Omo Ibadan😅, Lizzy go too cook you sha Ibadan ni mi, mi o le hide eeeh 😀

Profilbild von C L I N T O N
C L I N T O Nvor 3 Monaten

Ahh Lizzy jay, omo Ibadan lol @isbae_u na ppl wey go comot your clothe for set you Dey always bring 😂😂😂

Profilbild von Igwe Nanya
Igwe Nanyavor 3 Monaten

Since I have been watching clips of this show this is probably the insult that entered the most😂😂 cast him for life pig😂😂😂😂 almost choked on the water I was drinking when I heard it😂😂

Profilbild von Abdullahi👑🫶
Abdullahi👑🫶vor 3 Monaten

This girl go use talk wound Bae U oo 😂

Profilbild von Ọmọ Èkìtì
Ọmọ Èkìtìvor 3 Monaten

Today na today You no fit escape this one

Profilbild von 💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬
💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬vor 3 Monaten

Chai Omo Ibadan don cast am 😂

Profilbild von ldol&gods
ldol&godsvor 3 Monaten

Omo make 6pm reach abeg 😂😂😂, let me watch the death of BaeU

Profilbild von Envy to know man
Envy to know manvor 3 Monaten

Bro's you've buy market, this one go insult nonsense out of you🤣🚶‍♂️ Anticipating ✌

Profilbild von Gemini ❤️‍🩹❤️
Gemini ❤️‍🩹❤️vor 3 Monaten

@gerald_posi 😂😂😭😭

Profilbild von AFC-Zamani
AFC-Zamanivor 3 Monaten

lol 😂 wait how she take think this kind thing? Because she is spitting Fact ooh lol 😂. Some people can talk sha🤭🤭🤭

Profilbild von Saint Real
Saint Realvor 3 Monaten

This guy mouth no good 😂

Profilbild von SBC
SBCvor 3 Monaten

Abeg inform us when 6pm reach

Profilbild von h£ññêsèy 🌎
h£ññêsèy 🌎vor 3 Monaten

U no fit cast this one go free U sef go collect gan 😂🤣

Profilbild von Ola of Barca💙❤️
Ola of Barca💙❤️vor 3 Monaten

Haaaaa, Live pig bawo?? Lizzy wee skin Bae U.

Profilbild von The goodbadgirl🌸♥️
The goodbadgirl🌸♥️vor 3 Monaten

Ah you don enter am today oo 🤣🤣

Profilbild von KC
KCvor 3 Monaten

Lmao

Profilbild von Holic❤️🦜
Holic❤️🦜vor 3 Monaten

lol

Profilbild von OG MAKANAKI
OG MAKANAKIvor 3 Monaten

Aura for Aura 😂

Profilbild von whitelion
whitelionvor 3 Monaten

Omo live pig ke 🤣🤣🤣

Profilbild von derinfoods🍛
derinfoods🍛vor 3 Monaten

I’m sat 😩😂😂

Profilbild von Balotelli 🎱
Balotelli 🎱vor 3 Monaten

ibadan people?..... no reach there

Profilbild von Excellent Prosper
Excellent Prospervor 3 Monaten

@iamlizzyjay1 write letter to God to ask many questions. You write letter to invite her now you don collect

Profilbild von Adewale👑
Adewale👑vor 3 Monaten

Oh wonderful!😂

Profilbild von BAMA
BAMAvor 3 Monaten

Emi Bae U ma fe jabo lowo algorithm 😂😂

Profilbild von TweetsFromMe
TweetsFromMevor 3 Monaten

This one touch you, no lie.😂

Profilbild von WAVES 🌊
WAVES 🌊vor 3 Monaten

Oookay! Kiekie II iku kpa e 😂😂

Profilbild von Gagantua 🐘
Gagantua 🐘vor 3 Monaten

Let's go Jor 😂

Profilbild von OluwaNishola ❤️🦅
OluwaNishola ❤️🦅vor 3 Monaten

That introduction was supposed to be meant for Sidi

Profilbild von Awhy🫵😎
Awhy🫵😎vor 3 Monaten

She no lie o😭🤣🤣

Profilbild von Prince
Princevor 3 Monaten

U brought someone that have bad mouth to the show, I hope n believe she gave you gbas-gbos @isbae_u