Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Drops 6pm today

120,122 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Chinko Babe
Chinko Babe3 месяцев назад

You brought Iya Ibadan Guy she has finished you I never watch the full episode but I’m speaking from the future She has finished you… take white handkerchief clean face 😂😂😂

Фото профиля Adegbenro HEshorlar🤍
Adegbenro HEshorlar🤍3 месяцев назад

Before her face was shown,I already knew it was Lizzy elenu ja waya

Фото профиля Oyinloye joel
Oyinloye joel3 месяцев назад

E sharp i don Dey expect this fr 😹😹😹

Фото профиля OGBENI ADEDOYIN
OGBENI ADEDOYIN3 месяцев назад

Lizzy? Lizzy???? Ha! BaeU, you have finally enter am! This is the end!

Фото профиля haryour
haryour3 месяцев назад

You wan dey Insult Omo Ibadan😅, Lizzy go too cook you sha Ibadan ni mi, mi o le hide eeeh 😀

Фото профиля C L I N T O N
C L I N T O N3 месяцев назад

Ahh Lizzy jay, omo Ibadan lol @isbae_u na ppl wey go comot your clothe for set you Dey always bring 😂😂😂

Фото профиля Igwe Nanya
Igwe Nanya3 месяцев назад

Since I have been watching clips of this show this is probably the insult that entered the most😂😂 cast him for life pig😂😂😂😂 almost choked on the water I was drinking when I heard it😂😂

Фото профиля Abdullahi👑🫶
Abdullahi👑🫶3 месяцев назад

This girl go use talk wound Bae U oo 😂

Фото профиля Ọmọ Èkìtì
Ọmọ Èkìtì3 месяцев назад

Today na today You no fit escape this one

Фото профиля 💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬
💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬3 месяцев назад

Chai Omo Ibadan don cast am 😂

Фото профиля ldol&gods
ldol&gods3 месяцев назад

Omo make 6pm reach abeg 😂😂😂, let me watch the death of BaeU

Фото профиля Envy to know man
Envy to know man3 месяцев назад

Bro's you've buy market, this one go insult nonsense out of you🤣🚶‍♂️ Anticipating ✌

Фото профиля Gemini ❤️‍🩹❤️
Gemini ❤️‍🩹❤️3 месяцев назад

@gerald_posi 😂😂😭😭

Фото профиля AFC-Zamani
AFC-Zamani3 месяцев назад

lol 😂 wait how she take think this kind thing? Because she is spitting Fact ooh lol 😂. Some people can talk sha🤭🤭🤭

Фото профиля Saint Real
Saint Real3 месяцев назад

This guy mouth no good 😂

Фото профиля SBC
SBC3 месяцев назад

Abeg inform us when 6pm reach

Фото профиля h£ññêsèy 🌎
h£ññêsèy 🌎3 месяцев назад

U no fit cast this one go free U sef go collect gan 😂🤣

Фото профиля Ola of Barca💙❤️
Ola of Barca💙❤️3 месяцев назад

Haaaaa, Live pig bawo?? Lizzy wee skin Bae U.

Фото профиля The goodbadgirl🌸♥️
The goodbadgirl🌸♥️3 месяцев назад

Ah you don enter am today oo 🤣🤣

Фото профиля KC
KC3 месяцев назад

Lmao

Фото профиля Holic❤️🦜
Holic❤️🦜3 месяцев назад

lol

Фото профиля OG MAKANAKI
OG MAKANAKI3 месяцев назад

Aura for Aura 😂

Фото профиля whitelion
whitelion3 месяцев назад

Omo live pig ke 🤣🤣🤣

Фото профиля derinfoods🍛
derinfoods🍛3 месяцев назад

I’m sat 😩😂😂

Фото профиля Balotelli 🎱
Balotelli 🎱3 месяцев назад

ibadan people?..... no reach there

Фото профиля Excellent Prosper
Excellent Prosper3 месяцев назад

@iamlizzyjay1 write letter to God to ask many questions. You write letter to invite her now you don collect

Фото профиля Adewale👑
Adewale👑3 месяцев назад

Oh wonderful!😂

Фото профиля BAMA
BAMA3 месяцев назад

Emi Bae U ma fe jabo lowo algorithm 😂😂

Фото профиля TweetsFromMe
TweetsFromMe3 месяцев назад

This one touch you, no lie.😂

Фото профиля WAVES 🌊
WAVES 🌊3 месяцев назад

Oookay! Kiekie II iku kpa e 😂😂

Фото профиля Gagantua 🐘
Gagantua 🐘3 месяцев назад

Let's go Jor 😂

Фото профиля OluwaNishola ❤️🦅
OluwaNishola ❤️🦅3 месяцев назад

That introduction was supposed to be meant for Sidi

Фото профиля Awhy🫵😎
Awhy🫵😎3 месяцев назад

She no lie o😭🤣🤣

Фото профиля Prince
Prince3 месяцев назад

U brought someone that have bad mouth to the show, I hope n believe she gave you gbas-gbos @isbae_u

Похожие видео