Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Drops 6pm today
120,122 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

You brought Iya Ibadan Guy she has finished you I never watch the full episode but I’m speaking from the future She has finished you… take white handkerchief clean face 😂😂😂

Before her face was shown,I already knew it was Lizzy elenu ja waya

E sharp i don Dey expect this fr 😹😹😹

Lizzy? Lizzy???? Ha! BaeU, you have finally enter am! This is the end!

You wan dey Insult Omo Ibadan😅, Lizzy go too cook you sha Ibadan ni mi, mi o le hide eeeh 😀

Ahh Lizzy jay, omo Ibadan lol @isbae_u na ppl wey go comot your clothe for set you Dey always bring 😂😂😂

Since I have been watching clips of this show this is probably the insult that entered the most😂😂 cast him for life pig😂😂😂😂 almost choked on the water I was drinking when I heard it😂😂

This girl go use talk wound Bae U oo 😂

Today na today You no fit escape this one

Chai Omo Ibadan don cast am 😂

Omo make 6pm reach abeg 😂😂😂, let me watch the death of BaeU

Bro's you've buy market, this one go insult nonsense out of you🤣🚶♂️ Anticipating ✌

@gerald_posi 😂😂😭😭

lol 😂 wait how she take think this kind thing? Because she is spitting Fact ooh lol 😂. Some people can talk sha🤭🤭🤭

This guy mouth no good 😂

Abeg inform us when 6pm reach

U no fit cast this one go free U sef go collect gan 😂🤣

Haaaaa, Live pig bawo?? Lizzy wee skin Bae U.

Ah you don enter am today oo 🤣🤣

Lmao

lol

Aura for Aura 😂

Omo live pig ke 🤣🤣🤣

I’m sat 😩😂😂

ibadan people?..... no reach there

@iamlizzyjay1 write letter to God to ask many questions. You write letter to invite her now you don collect

Oh wonderful!😂

Emi Bae U ma fe jabo lowo algorithm 😂😂

This one touch you, no lie.😂

Oookay! Kiekie II iku kpa e 😂😂

Let's go Jor 😂

That introduction was supposed to be meant for Sidi

She no lie o😭🤣🤣

U brought someone that have bad mouth to the show, I hope n believe she gave you gbas-gbos @isbae_u
