正在加载视频...

视频加载失败

120,122 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

Chinko Babe 的头像
Chinko Babe3 个月前

You brought Iya Ibadan Guy she has finished you I never watch the full episode but I’m speaking from the future She has finished you… take white handkerchief clean face 😂😂😂

Adegbenro HEshorlar🤍 的头像
Adegbenro HEshorlar🤍3 个月前

Before her face was shown,I already knew it was Lizzy elenu ja waya

Oyinloye joel 的头像
Oyinloye joel3 个月前

E sharp i don Dey expect this fr 😹😹😹

OGBENI ADEDOYIN 的头像
OGBENI ADEDOYIN3 个月前

Lizzy? Lizzy???? Ha! BaeU, you have finally enter am! This is the end!

haryour 的头像
haryour3 个月前

You wan dey Insult Omo Ibadan😅, Lizzy go too cook you sha Ibadan ni mi, mi o le hide eeeh 😀

C L I N T O N 的头像
C L I N T O N3 个月前

Ahh Lizzy jay, omo Ibadan lol @isbae_u na ppl wey go comot your clothe for set you Dey always bring 😂😂😂

Igwe Nanya 的头像
Igwe Nanya3 个月前

Since I have been watching clips of this show this is probably the insult that entered the most😂😂 cast him for life pig😂😂😂😂 almost choked on the water I was drinking when I heard it😂😂

Abdullahi👑🫶 的头像
Abdullahi👑🫶3 个月前

This girl go use talk wound Bae U oo 😂

Ọmọ Èkìtì 的头像
Ọmọ Èkìtì3 个月前

Today na today You no fit escape this one

💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬 的头像
💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬3 个月前

Chai Omo Ibadan don cast am 😂

ldol&gods 的头像
ldol&gods3 个月前

Omo make 6pm reach abeg 😂😂😂, let me watch the death of BaeU

Envy to know man 的头像
Envy to know man3 个月前

Bro's you've buy market, this one go insult nonsense out of you🤣🚶‍♂️ Anticipating ✌

Gemini ❤️‍🩹❤️ 的头像
Gemini ❤️‍🩹❤️3 个月前

@gerald_posi 😂😂😭😭

AFC-Zamani 的头像
AFC-Zamani3 个月前

lol 😂 wait how she take think this kind thing? Because she is spitting Fact ooh lol 😂. Some people can talk sha🤭🤭🤭

Saint Real 的头像
Saint Real3 个月前

This guy mouth no good 😂

SBC 的头像
SBC3 个月前

Abeg inform us when 6pm reach

h£ññêsèy 🌎 的头像
h£ññêsèy 🌎3 个月前

U no fit cast this one go free U sef go collect gan 😂🤣

Ola of Barca💙❤️ 的头像
Ola of Barca💙❤️3 个月前

Haaaaa, Live pig bawo?? Lizzy wee skin Bae U.

The goodbadgirl🌸♥️ 的头像
The goodbadgirl🌸♥️3 个月前

Ah you don enter am today oo 🤣🤣

KC 的头像
KC3 个月前

Lmao

Holic❤️🦜 的头像
Holic❤️🦜3 个月前

lol

OG MAKANAKI 的头像
OG MAKANAKI3 个月前

Aura for Aura 😂

whitelion 的头像
whitelion3 个月前

Omo live pig ke 🤣🤣🤣

derinfoods🍛 的头像
derinfoods🍛3 个月前

I’m sat 😩😂😂

Balotelli 🎱 的头像
Balotelli 🎱3 个月前

ibadan people?..... no reach there

Excellent Prosper 的头像
Excellent Prosper3 个月前

@iamlizzyjay1 write letter to God to ask many questions. You write letter to invite her now you don collect

Adewale👑 的头像
Adewale👑3 个月前

Oh wonderful!😂

BAMA 的头像
BAMA3 个月前

Emi Bae U ma fe jabo lowo algorithm 😂😂

TweetsFromMe 的头像
TweetsFromMe3 个月前

This one touch you, no lie.😂

WAVES 🌊 的头像
WAVES 🌊3 个月前

Oookay! Kiekie II iku kpa e 😂😂

Gagantua 🐘 的头像
Gagantua 🐘3 个月前

Let's go Jor 😂

OluwaNishola ❤️🦅 的头像
OluwaNishola ❤️🦅3 个月前

That introduction was supposed to be meant for Sidi

Awhy🫵😎 的头像
Awhy🫵😎3 个月前

She no lie o😭🤣🤣

Prince 的头像
Prince3 个月前

U brought someone that have bad mouth to the show, I hope n believe she gave you gbas-gbos @isbae_u