Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

160,111 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Sevenmind
Sevenmindvor 2 Monaten

Haa Omoh , just go and buy another set of cameras 📷 🙄. You see this werey wey first introduction of TENI, wahala will sup.

Profilbild von Chinko Babe
Chinko Babevor 2 Monaten

Ahhhhh …. I don go…. I’m sure this episode ended with a blue and black eye Bae U

Profilbild von citykush
citykushvor 2 Monaten

We all miss this Teni right ???

Profilbild von LekartGraphics
LekartGraphicsvor 2 Monaten

"She didn't just lose the weight, she lost me as a fan too" Nah wetin I dey expect be this🤣🤣🤣

Profilbild von Excellent Prosper
Excellent Prospervor 2 Monaten

Ask her for weight loss plug. You go need am too

Profilbild von Abdulmuizzz🫅
Abdulmuizzz🫅vor 2 Monaten

U don carry person wey pass u😂😂

Profilbild von Surveyor Josiah 👷
Surveyor Josiah 👷vor 2 Monaten

Them don dey use juju come your show

Profilbild von Abdul
Abdulvor 2 Monaten

Hope Teni no blow you shaa 😹

Profilbild von Mr FEMO
Mr FEMOvor 2 Monaten

Make sure una talk wella on the wellness package EP.👍

Profilbild von 𝗝𝗔𝗠𝗜𝗨 ✨
𝗝𝗔𝗠𝗜𝗨 ✨vor 2 Monaten

You no fit make am 12pm? 😂😂😂

Profilbild von Rashbee
Rashbeevor 2 Monaten

“Bloated blue whale” Are you mad this guy? 😅😂😂

Profilbild von SAMWEL
SAMWELvor 2 Monaten

You Gon see war today 😂😂😂😂

Profilbild von YOUR EX 💔🌽🌽🌽🌽
YOUR EX 💔🌽🌽🌽🌽vor 2 Monaten

Teni na wherey

Profilbild von Molano Hybrd
Molano Hybrdvor 2 Monaten

Teni and her drama 😭

Profilbild von Abiola
Abiolavor 2 Monaten

Teni and wahala sha

Profilbild von Dapo
Dapovor 2 Monaten

Teni is so dramatic 😂😂

Profilbild von Kayy Sam
Kayy Samvor 2 Monaten

wtf is wrong with teni 😭😭😭

Profilbild von OLUMIDE
OLUMIDEvor 2 Monaten

Teni na character 😂

Profilbild von Akinkunmi™
Akinkunmi™vor 2 Monaten

Teni no well She get bad mouth, I no Bae_u 😂

Profilbild von Oyafemi kabiru
Oyafemi kabiruvor 2 Monaten

This episode will be very interesting Teni will surely deliver makanaki I trust her for that .

Profilbild von Femi Abiodun
Femi Abiodunvor 2 Monaten

Wetin teni dey do 😂😂😂

Profilbild von Giving ❤️
Giving ❤️vor 2 Monaten

Let's go 😭😂😂

Profilbild von Akindele Oluwadunsin
Akindele Oluwadunsinvor 2 Monaten

And na she sing for ur case o But this her case ehn na only God fit intervene 😂😂😂😂

Profilbild von Boujee
Boujeevor 2 Monaten

nobody dey watch this shit man

Profilbild von Designer
Designervor 2 Monaten

😂

Profilbild von Ekundayo👿🦍
Ekundayo👿🦍vor 2 Monaten

Makanaki don mad walai 😂😂😂

Profilbild von Tboysquare
Tboysquarevor 2 Monaten

Eleribu 😂😭

Profilbild von Viral Clips
Viral Clipsvor 2 Monaten

Temi oo🤣🤣🤣 see entrance

Profilbild von 12
12vor 2 Monaten

😂😂😂

Profilbild von God favor
God favorvor 2 Monaten

😂😂😂

Profilbild von guustavoo
guustavoovor 2 Monaten

Make Una stream Teni new Album abeg 😂😂

Profilbild von oluwaseun
oluwaseunvor 2 Monaten

If i no watch this Episode make i bend 😂

Profilbild von Solomon Not Grundy 𓃵
Solomon Not Grundy 𓃵vor 2 Monaten

Ti eee ba eee

Profilbild von FredDho👑
FredDho👑vor 2 Monaten

My crush is your guest today ?!? I’m active !!!

Profilbild von Torlah.
Torlah.vor 2 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣

Ähnliche Videos