Loading video...
Video Failed to Load
Drops 6pm today!
35 Comments

Haa Omoh , just go and buy another set of cameras 📷 🙄. You see this werey wey first introduction of TENI, wahala will sup.

Ahhhhh …. I don go…. I’m sure this episode ended with a blue and black eye Bae U

We all miss this Teni right ???

"She didn't just lose the weight, she lost me as a fan too" Nah wetin I dey expect be this🤣🤣🤣

Ask her for weight loss plug. You go need am too

U don carry person wey pass u😂😂

Them don dey use juju come your show

Hope Teni no blow you shaa 😹

Make sure una talk wella on the wellness package EP.👍

You no fit make am 12pm? 😂😂😂

“Bloated blue whale” Are you mad this guy? 😅😂😂

You Gon see war today 😂😂😂😂

Teni na wherey

Teni and her drama 😭

Teni and wahala sha

Teni is so dramatic 😂😂

wtf is wrong with teni 😭😭😭

Teni na character 😂

Teni no well She get bad mouth, I no Bae_u 😂

This episode will be very interesting Teni will surely deliver makanaki I trust her for that .

Wetin teni dey do 😂😂😂

Let's go 😭😂😂

And na she sing for ur case o But this her case ehn na only God fit intervene 😂😂😂😂

nobody dey watch this shit man

😂

Makanaki don mad walai 😂😂😂

Eleribu 😂😭

Temi oo🤣🤣🤣 see entrance

😂😂😂

😂😂😂

Make Una stream Teni new Album abeg 😂😂

If i no watch this Episode make i bend 😂

Ti eee ba eee

My crush is your guest today ?!? I’m active !!!

🤣🤣🤣🤣🤣
