Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

325,599 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Mickey_of_lagos
Mickey_of_lagosvor 9 Tagen

Ah Egbon you don bring Ogba plus werey🟰psycho 😭🤣

Profilbild von SAMWEL
SAMWELvor 9 Tagen

Na today Dem go open that coooler for you 🤣😭

Profilbild von ØDÜBÙRÑÅ
ØDÜBÙRÑÅvor 9 Tagen

Even before he made the introduction finish, I knew it was eniola badmus

Profilbild von ♊️🌻kassy MINTRA Fayebot/Atomicbot🍑♊
♊️🌻kassy MINTRA Fayebot/Atomicbot🍑♊vor 9 Tagen

😂😂 Finally... you went to bring Someone that will beat you on your show. She go too roast you like mad.

Profilbild von Ronaldinho 🥦
Ronaldinho 🥦vor 9 Tagen

Your name go change from bae u to why always me

Profilbild von Yuhmi Pasadina🍁
Yuhmi Pasadina🍁vor 9 Tagen

I guess obasanjo paved the way for your show to be a portal for dead celebs to re-ignite their sparks ⚡️

Profilbild von Ade_stizzie
Ade_stizzievor 9 Tagen

I watched this intro thrice. Waiting patiently

Profilbild von Hardheyx Niggah
Hardheyx Niggahvor 9 Tagen

As I hear just reduce 50kg I knew it’s Eniola Badmus,yawah go sup

Profilbild von Femi Abiodun
Femi Abiodunvor 9 Tagen

She go roast you jor, Senator Badosky no be your mate 😂

Profilbild von Abayorh_🦾
Abayorh_🦾vor 9 Tagen

Thank God na person wey go match your ọgbà come today

Profilbild von H one
H onevor 9 Tagen

Senator Baddowsky 🤦‍♀️; It is finished Barbs , Go well and return brodaly

Profilbild von Abake !
Abake !vor 9 Tagen

My prayers are with you Baeu..😂

Profilbild von Samspar
Samsparvor 9 Tagen

Eniola Badmussss

Profilbild von 💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬
💙HARKEULAH OF ILORIN💙 🇳🇬vor 9 Tagen

I swear I have see her before say her name 😂

Profilbild von Omo Olá
Omo Olávor 9 Tagen

Your own don be today 😂

Profilbild von Ajibulu Tobiloba
Ajibulu Tobilobavor 9 Tagen

Weyrey ni bea u oo😂

Profilbild von KODA 👑
KODA 👑vor 9 Tagen

You don bring Watin pass you 😂

Profilbild von DammyOfLagos
DammyOfLagosvor 9 Tagen

Eniola Badmus 😂

Profilbild von Akinkunmi™
Akinkunmi™vor 9 Tagen

Both the host and the guest need to be tested. 😂

Profilbild von Hussein ⭐️
Hussein ⭐️vor 9 Tagen

Bae U I no sure say you ready for this one o 😂😂

Profilbild von Iszzy jose
Iszzy josevor 9 Tagen

Your introduction got the perfect response.😂

Profilbild von Gideon BIEZ 💙✊
Gideon BIEZ 💙✊vor 9 Tagen

May God accept bae u soul in advance 😁

Profilbild von Laugh Then Think
Laugh Then Thinkvor 9 Tagen

See as she change

Profilbild von ydkwrld ✞
ydkwrld ✞vor 9 Tagen

mama !! 😁💕

Profilbild von k͟ay͟òd͟é p͟l͟ẹ́n͟t͟y͟
k͟ay͟òd͟é p͟l͟ẹ́n͟t͟y͟vor 9 Tagen

Is that Eniola badmus?

Profilbild von FORTUNE
FORTUNEvor 9 Tagen

Someone should check on bae u at 6:05 o Make aunty Eni never pai am o😂😂😂😂

Profilbild von Bidemi 🏅
Bidemi 🏅vor 9 Tagen

Eniola no go gree for you I trust her die.

Profilbild von Oluwafemi Toyin
Oluwafemi Toyinvor 9 Tagen

You don carry person way go kill you I pity you that Aunty still get werey for head 😂😂😂

Profilbild von Franklin
Franklinvor 9 Tagen

Omor your cup don full oo

Profilbild von Oludare Michael
Oludare Michaelvor 9 Tagen

These one go beat you oooo

Profilbild von Loyalty_Swizzy007
Loyalty_Swizzy007vor 9 Tagen

I knew it😂😂😂

Profilbild von Sleeko
Sleekovor 9 Tagen

La funky

Profilbild von Joe
Joevor 9 Tagen

Eniola badmus !!! There oo

Profilbild von 𝙶𝚕𝚊𝚖𝚣
𝙶𝚕𝚊𝚖𝚣vor 9 Tagen

This one will beat you ooooo 🤣🤣🤣🤣