正在加载视频...

视频加载失败

275,702 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

31 条评论

SOMTO 🇫🇷 的头像
SOMTO 🇫🇷1 年前

Song wey make Obi Cubana blush. E suppose tap no worry 😂

Mmerem Kosisochukwu 的头像
Mmerem Kosisochukwu1 年前

Omo since last year I feel like crying 😭😭😭😭😭

Emy Clems(Igbo by tribe,Nigerian by Nationalit🇳🇬 的头像
Emy Clems(Igbo by tribe,Nigerian by Nationalit🇳🇬1 年前

Make I hear say e no dey on repeat. Challenge me and see

B.O.B 的头像
B.O.B1 年前

“Challenge me and see “ ⚙️🔥

chigozie 的头像
chigozie1 年前

Industry machine don finally land 😂😂

NewKing 的头像
NewKing1 年前

If I no stream am wetin I gain @Odumodublvck_

mayor son 的头像
mayor son1 年前

No be lieeeeeeeeeee guy you be industry machine guy see as I wake up from sleep dey jam this song broooo broooo odumooooo chaiii I wan cry brooooo see melody

DENNIZ 的头像
DENNIZ1 年前

Baba you finished the song 🎵. Who nor like the song them supposed banned them from Nigeria 🇳🇬 😒. @Odumodublvck_

MANNY MOSTHIGH 🦍 的头像
MANNY MOSTHIGH 🦍1 年前

Omo, God bless you, Kala.❤️

Nexus Tech 的头像
Nexus Tech1 年前

Big Kala 9 days too far😭

NebestFitness 🇳🇬🇬🇧 的头像
NebestFitness 🇳🇬🇬🇧1 年前

You know how I dey sing this song for my dream. Since last year. This man!!

SΞVΞN 的头像
SΞVΞN1 年前

Dangote still dey find money o Even Obi cubana open 24/7

Bellamy🇳🇬✂️ 的头像
Bellamy🇳🇬✂️1 年前

Big Kala @Odumodublvck_ Make I sew clothes for you na 🙏🏿🙏🏿

YOU DE WHYN YOURSELF? 的头像
YOU DE WHYN YOURSELF?1 年前

@ItsUCee If this man tell you say him sabi, just leave him alone him truly sabi ❤️🤍 INDUSTRY MACHINE GUN for a reason….🔥💯

Noush 🇸🇳 的头像
Noush 🇸🇳1 年前

❤️❤️

Famous 🧸 的头像
Famous 🧸1 年前

Industry Machine to the world 🌎 ❤️

KVNGUTD 的头像
KVNGUTD1 年前

W Dey body 😂😂

Macy Macy 🌴 的头像
Macy Macy 🌴1 年前

Odumodu you just made my day by dropping this music!! My ear go commot blood today!! I go play am wetyn no good

Ovuemax 的头像
Ovuemax1 年前

Kala na your sign Billionaire Abi na him sign you? Industry Machine go give me this speaker na 😌

Sammy 😈 的头像
Sammy 😈1 年前

This man 😂🚀….so na Obi cubana get that voice 😂❤️

ebuka  | Frontend Engineer (web and mobile) 🎖️ 的头像
ebuka  | Frontend Engineer (web and mobile) 🎖️1 年前

Ohh I see… That outro “e Dey body, e Dey body” 😂😂

Whyte 🦅⚓️ 的头像
Whyte 🦅⚓️1 年前

Make I Dey chop and Dey go till dawn

ᴅᴀᴠɪᴅʟɪɴᴋ 𓃵 的头像
ᴅᴀᴠɪᴅʟɪɴᴋ 𓃵1 年前

me : Carries book to read for my exams my head 2min into the reading : e dey body! e dey body!! 💔 😭 OD you do this one 😂

Big Śàġàñ 的头像
Big Śàġàñ1 年前

U too sabi big Kala

justice ezimako 的头像
justice ezimako1 年前

@SnowChiff

Blackooo 的头像
Blackooo1 年前

Them done burst en headddd😂😂

Toluwanimi ‘Pitan 的头像
Toluwanimi ‘Pitan1 年前

Give us a show in England, 🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿 😊

BIQ SHAQ 🦈💙 的头像
BIQ SHAQ 🦈💙1 年前

See song now

Jose Gidd 的头像
Jose Gidd1 年前

@MartinFriday5 , this was the ending part in Industry Machine

pio 的头像
pio1 年前

@grok what brand of speaker is he using in this video

MANNY MOSTHIGH 🦍 的头像
MANNY MOSTHIGH 🦍1 年前

Kai!!! Kala❤️🔥

相关视频

dey my body. Danpapa
1:08

Sensitive content

dey my body. Danpapa

YKB

53,987 次观看 • 6 个月前