ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

E don cast ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

297,564 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ๅนดๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

32 ๆก่ฏ„่ฎบ

Football Einstein ็š„ๅคดๅƒ
Football Einstein1 ๅนดๅ‰

No sensible team starts with this kind of song Good for them Super falcons dey sing worship Super eagles A dey sing worship E reach Una turn, now Una don cast ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Tobbex ๐ŸŽฉ ็š„ๅคดๅƒ
Tobbex ๐ŸŽฉ1 ๅนดๅ‰

So na this people go disgrace us โ€ฆ as then dey reach Nigeria make then give them army uniform and send them to sambisa

Emmanuel ็š„ๅคดๅƒ
Emmanuel1 ๅนดๅ‰

E really cast Unbelievable casting

Retweet guyman ็š„ๅคดๅƒ
Retweet guyman1 ๅนดๅ‰

As soon as Yaribas started playing more for the Super eagles, the team quality dropped. Kick Yaribas out of super eagle team

The Glitch ๐Ÿ“ฑ ็š„ๅคดๅƒ
The Glitch ๐Ÿ“ฑ1 ๅนดๅ‰

Sudan wey nor still good na una collect 4 kondo ๐Ÿคญ๐Ÿ˜Š๐Ÿ˜…

Rinezino ็š„ๅคดๅƒ
Rinezino1 ๅนดๅ‰

Useless team, useless coach

K.A.Y.O.D.E ็š„ๅคดๅƒ
K.A.Y.O.D.E1 ๅนดๅ‰

Play me breakfast by Burna boy

Erik ็š„ๅคดๅƒ
Erik1 ๅนดๅ‰

Dem no sabi anything, na small remain I for break the TV cos of wetin dem dey play

๐•ฐ๐–’๐–’๐–†๐–“๐–š๐–Š๐–‘ ๐—œ๐—ฆ๐—œ๐—๐—ข๐—Ÿ๐—” ๐“ƒต ็š„ๅคดๅƒ
๐•ฐ๐–’๐–’๐–†๐–“๐–š๐–Š๐–‘ ๐—œ๐—ฆ๐—œ๐—๐—ข๐—Ÿ๐—” ๐“ƒต1 ๅนดๅ‰

Over cast. I for say make dem no come back but na local players. Dem need to run for their clubs back home. Very l@zy set of players, no coordination, just kick and jam body type of football.

olabee electrical ็š„ๅคดๅƒ
olabee electrical1 ๅนดๅ‰

Na club guys una carry go competition Outsiders-italawa

๐™€๐™‰๐™๐™€๐™๐™๐˜ผ๐™„๐™‰๐™ˆ๐™€๐™‰๐™ ๐˜ฟ๐˜ผ๐™„๐™‡๐™” ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
๐™€๐™‰๐™๐™€๐™๐™๐˜ผ๐™„๐™‰๐™ˆ๐™€๐™‰๐™ ๐˜ฟ๐˜ผ๐™„๐™‡๐™” ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 ๅนดๅ‰

Awon low budget Super eagles ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Them don cast truly ๐Ÿ˜‚

Nucio ็š„ๅคดๅƒ
Nucio1 ๅนดๅ‰

All the Home base players are over aged and low quality... Their performance shows that our Nigerian league is dead and needs total overhauling And restructuring.. But why will 8 of the starting eleven be from Remo stars?? That shows that the club have low quality players

Femi Yekinni PhD. ็š„ๅคดๅƒ
Femi Yekinni PhD.1 ๅนดๅ‰

Imagine Sudan beating us 4 nil. Letโ€™s just focus on our girls abeg.

Teenah R ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
Teenah R ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 ๅนดๅ‰

This agenda came on time

Eloray Global Farms๐Ÿ–๐Ÿฌ๐Ÿ“๐Ÿฆƒ๐Ÿ๐Ÿ’ฆ ็š„ๅคดๅƒ
Eloray Global Farms๐Ÿ–๐Ÿฌ๐Ÿ“๐Ÿฆƒ๐Ÿ๐Ÿ’ฆ1 ๅนดๅ‰

E-diot na him Dem be....be like Dem no like that OON title ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Abatz Mor ็š„ๅคดๅƒ
Abatz Mor1 ๅนดๅ‰

True E don cast ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜ญ

Tobe | Betting tips ็š„ๅคดๅƒ
Tobe | Betting tips1 ๅนดๅ‰

My people, see as 4-0 defeat make us humble! But na inside dis pain we go find our strength. Di Super Eagles no be strangers to setbacks, but na how we bounce back go define us. Keep dat speaker high, let di vibes heal! ๐Ÿ’š๐Ÿฆ…

Ken Uttih๐Ÿ•Š ็š„ๅคดๅƒ
Ken Uttih๐Ÿ•Š1 ๅนดๅ‰

Doing this and loosing 4 nil. Someone needs to collect that speaker from them.

biar ็š„ๅคดๅƒ
biar1 ๅนดๅ‰

E don cast ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ObuksArk ็š„ๅคดๅƒ
ObuksArk1 ๅนดๅ‰

Them need to rename this team. E nor make sense as them dey bear Super Eagles. Wetin first concern the main coach with this team? Allow people that qualify the team manage the team in the tournament. Chelle can be consulted for support if need be.

It's well ็š„ๅคดๅƒ
It's well1 ๅนดๅ‰

You never waited for the falcons final match to end before you singled out Igbo players to blame. Who are you going to blame now ?

๐‘ท๐’Š๐’„๐’Œ๐’•๐’‰๐’†๐’Ž๐’๐’๐’†๐’š ๐ŸŽฌ๐ŸŽฅโค๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
๐‘ท๐’Š๐’„๐’Œ๐’•๐’‰๐’†๐’Ž๐’๐’๐’†๐’š ๐ŸŽฌ๐ŸŽฅโค๏ธ1 ๅนดๅ‰

Na una go dey gather Yahoo boys wey dey use football dey disguise to go dey represent us๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญthen leave us wey bi the real ballers bcoz we no get money to br!be our way into the squad ๐Ÿคฆ๐Ÿพ๐Ÿคฆ๐Ÿพ๐Ÿคฆ๐Ÿพ

DemoKraft Na IDAN For Shoes๐Ÿ‘Ÿ BackUp Acct ็š„ๅคดๅƒ
DemoKraft Na IDAN For Shoes๐Ÿ‘Ÿ BackUp Acct1 ๅนดๅ‰

We really need a new coach badly

Guy Ahmadi ็š„ๅคดๅƒ
Guy Ahmadi1 ๅนดๅ‰

That boy with own goal and a penalty, will be traumatised

K.A.Y.O.D.E ็š„ๅคดๅƒ
K.A.Y.O.D.E1 ๅนดๅ‰

4-0 iyaaaa ๐Ÿคฒ๐Ÿผ๐Ÿคฒ๐Ÿผ๐Ÿฅบ๐Ÿฅบ

sirkings media โšฝ ็š„ๅคดๅƒ
sirkings media โšฝ1 ๅนดๅ‰

Make them dance come home ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Tansi J Hiifan ็š„ๅคดๅƒ
Tansi J Hiifan1 ๅนดๅ‰

I pity the current state of nigeria football

LEGZYRON ๐Ÿ‘‘ ็š„ๅคดๅƒ
LEGZYRON ๐Ÿ‘‘1 ๅนดๅ‰

Lass lass he cast ๐Ÿ˜ข

Nnani_Jnr ็š„ๅคดๅƒ
Nnani_Jnr1 ๅนดๅ‰

This set of Home based players are very poor. I canโ€™t imagine Sudan beating us by 4 goals. They should just go home and hide their faces in shame

komputa ็š„ๅคดๅƒ
komputa1 ๅนดๅ‰

E really cast well

Babyโค๏ธ๐ŸŒถ๐ŸŒถ๐ŸŒถ๐Ÿฅต ็š„ๅคดๅƒ
Babyโค๏ธ๐ŸŒถ๐ŸŒถ๐ŸŒถ๐Ÿฅต1 ๅนดๅ‰

Beautiful people kindly patronize me

EZUGO ็š„ๅคดๅƒ
EZUGO1 ๅนดๅ‰

If Sudan can beat Nigeria in anything then E don Cast tru tru

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘