Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
e sweet as how?? i don die 😭😭
70,126 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 38

gatz be content but apc and tinubu gatz go anyways

omo, i wan believe so too

Tinubu must go !!

he must fr.

He had enough money to purchase all those ingredients including gas and yet he chose to cook stone. It's more of a stupidity problem than poverty problem

My life don spoil 💔 see me dey tap comment section like say na TikTok I dey. Fawk

wtf??😭😭

granite wtf

see wetin dey come up for your fyp

gfb😭😭 someone stitched it, that’s how it found its way to my fyp

Fawk

@mykeloloni 😰😰 make e chop two fess

Wtf

I fess think say nah asun😭

😭😭😭

Guy nah some this guy Dey call funrunpa 😂😂

gawd😭

@JoaquinKhaled 😭

Tinubu don finish us

walai

This is a delicacy in china tbf

Asians cook stone with spices to eat too

Chinese people da run this p to tho They are not basically eating it They just da suck am

No be stone be that?

Lmaooo

Omo the thing sweet o 😂

wth 😂😂

Till now I never watch this video, I just Dey laugh for that beginning wey that guy talk “and the thing sweet o” tf 😂

wetin be this ?😭💔

Way gas dey expensive 😭

My guy dey chop am for final year 😭

bro as much as we hate tinubu ehn make we no lie this one na just ebonyi behaviour 😭

I'm confused Stone soup?

Na the e sweet for me 😭😭

this definitely content 😂😂😂

i fisrt think say nah meat

tinubu must gooooo😭😭😭😭

Guy 😭
Похожие видео
Sensitive content
I don die 😭😭😭
ay🎀
90,538 просмотров • 2 дней назад
