Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
E don cast 😂😂
278,362 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
48 Kommentare

Exactly how terrorism escalated 😆 🤣 😂

If we deep it

@biigjay20 What’s this facial expression 😅😭

Is that ruff coin Nwa Aba

Lmao that one still dey sing as Dem dey knack 😂

Nothing concern am 😂

Only the money 😂

Ruffcoin gave us content here 🤣 Maybe he should channel his energy more into this just saying

E cooked

The content too don

This one enter 😂

😆😂

He needs to be castrated for going to your wife

Yess

That is the truth

Ruff coin Nwaaba... the moment ego gwuu,everything okoga buzi yati yati..

Wetin be this😂

Na him wife and Mama remain make you go date

Hand don touch am 😂

@henrie089 That last babe. Abeg who is she?? 😩

@henrie089 Make I send you her WhatsApp

@henrie089 Abeg I need am 😩

Big casting

Make Una take it easy with us Ndi nollywood 😂😂😂

He even invited Ruffcoin Nwaba for him yatch 😂

Mess up 😂

I can’t stop laughing

@YdgPapadopolous 😂😂omo na legends full this skit

Long time ago, no be today o.

I for like know the title of that background song o

Muruako is a legend. So so good to see him

Ruff coin 😂

Casted oo

🤣🤣🤣 the joy of predicting the outcome.

😂😂

😂😂😂

This guy dey knack ruff coin dey perform for am 😂

Wife get recoil 🥺

This is so funny

😂😂😂

Made me laugh 👏👏👏

Where can I see such men ??!

Come Ikoyi

@thedispenser_ 🤣🤣🤣

They supposed hang him 😭

Me too

Only in content. This can never happen in real life. Get out!

😂😂this can only happen in content…You are following someone’s daughter and the person end up paying you rather not to follow her again instead of arresting you
