Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Happy Ending don cast 😂
37 Kommentare

She no sabi her papa car before???

Na new car 😂😂😂

😂,nah the 1st and last skit funny me pass

😂😂

Maji,wey my 10k nah. 😂

You sey ur body turn playground sey u no dey smoke again but ur cloth na weed Dem take design am😂😂

😂😂😂

😭😭😭

@askofbibby E don cast ooo 😂 😂

Weti person fit born? Apart from boy or girl? Abi na onle me hear that one?😁

How come she no no say na her dad guy?

I hear I be ashawo 😭😭

Oya go massage you papa but I don't think you go like the ending oo 🤣😂

This choco na your sister nothing you wan tell me see resemblance na...

Lmaoo🤣🤣

😅😅😅

I dey on things on things don dey sell things 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣....this guy na really craze noting u won tell me

You spoil person life go repent 😂

Is it me alone that noticed Loudy is funny, but is funnier with Dezny?

E Dan cast since ajeh😄

I love it bro

Ehennnn😂😂

Your daddy has a new car

Ahhh

Omg 😳

😂😂😂😂

Person wey wear igbo say him no dey smoke igbo again 🤣

Make I make you laugh for 10k, when you dey make millions for making me laugh 🤣

Cool

Go massage your papa 🤣

Where the oil come from 🤣 🤣 🤣

You sabi die bro 🥰🥰🥰

Loudy na werey 😂😂

Wtf 😂😂

The last skit off me 😑😎

lol
