Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E don reach like this?😭
36 Yorum

Which kind mumu content be this abeg ?

Broo, e dey weak me

The gods don catch this one

Actually 😭😭

Dem just dey unlock new level every week 😭

One advice I have for other intending content creators like this; make sure you have a fine shape 🙏🙏🙏

Wetin be this again....

No way that’s eve. Play play madness go enter

Na like this he dey take start oh, the person recording fit no know sha but we wei dey watch am know say she needs help

This one na the peak of online stupidity wey my eyes don see today. Time don reach to just off my data & WiFi.

The gods_: " ogun fe pa eleyi ni"

Make Fulani Herdsmen catch you there first

i don laugh tire

I laugh sotey i begin cry 😭

Smfh 🤦♂️

See as yansh strong like eba

Is this a skit, or does she actually need her meds?

This part feels like when m just kicked in in a Yoruba movie.

Is she like, okay?

See her nyash first 🤣

What is the meaning of this?

See Wettin failed systems causes. When you don’t get the right reward for working hard you start thinking unproductive ventures like this is best way out

@grok is she mad?

The gods looking at her like😂

@grok has she gone mad???

What did I just watch? How can I unwatch this 😫

Wetin she de do🤣

Omo WTH😳

She does not even have nyash

Na content be dis

But why do most Nigerian women have such body shape😂

Then no get family members for social media?

Which one content be diz again

Wetin I watch like this😭😭

What’s this? Can the government create a refugee camp for this type of people 🙏🙏🙏🙏cause they need help honestly What the Hell is this madam?

Another nyamiri @akin_omotayo1 🤣🤣🤣
