Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omo, so e don reach this level? 😳
70,996 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

The boy wey supposed pay for the ride discovered she can’t afford her trip na why them dey cancel am Nigerian women are the most broke being I have ever seen. But some of my fellow men no really get sense and value, na why woman go dey broke shame them and they go dey vex

Omo this thing might get to 2k soon oo 😭😭

Na those platforms I blame... cancellations should come with charges too

Oga stop complaining if u be reasonable human being u go dey drive uber?

Na Abuja girls de do am pass

You no blame government or swear for government way make things hard na your fellow struggling citizens you dy swear for because they cancel. They cancel because the price cost and also una dey late pick up

1800 for nnpc fuel station Abeg wey that foul wey say @MamaPee__ dey lie 1800 We gone I swear

This guy get personal problem with girls

Why should I book you for a journey showing 8k in app and you will be telling me 20k I might even say 15k you go say no why

Baba, most e-hailing drivers dey use CNG or EV nowadays. With PMS the profit margin is very lean. =N=550,000 go run am for you for Sangotedo.

Chai😩

@DeeoneComedian your foolishness needs to be studied

Hmmm real life

Chai it’s painful 9ja which way forward 🤦🏽♂️

Election is coming, if you like vote rubbish again ...

Oga you sef if your car do not have AC God will p*nish you

Sorry, sorry, it's very painful

Abuja girls own too much But this prayer sha ehn. Which one be anger of God go locate the person na 🤣🤣🤣🤣

I one swear for wan girl say you go kpai during child birth because of this, fuel was around 187 that time, can't imagine with this present price. Guy, try convert to CNG.

I remembered a day I sent message to one passenger….I go to the location and start calling this person didn’t respond…..I just sent as you leave me stranded, same will be unto you, the idiot called me back

It is even more expensive than this now. But it would come down don't worry guy.

E reach o. That thing hurts. In this hard economy, I drove 15 mins, waited 10mins and I got a cancel. I shapali send am message.

Oga nothing like that swear for politicians not people

Omo which of you girls offend this Man now. 😂😂😂

God, we need you in this country 🙏

Oga, fuel finish for ur car?

That thing can be annoying,,

E dey real pain ham

Ah ah angry man of God ma kpa mi niaawww

This is a mental breakdown. Man is going. So sad.

Tell that to your useless government 🥱
