Loading video...
Video Failed to Load
E hate poor people pass Mavo๐
97,713 views โข 17 days ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

Na him mavo collect script from ๐น๐น

Na once she confess say she no rich at all๐ Make person pour me water abeg๐ญ๐ญ

and unfortunately he no know say he dey cook them๐๐

Mavo needs special classes to meet Dangote hate for poor people ๐ญ๐ญ๐ญ

Broo he really say which experience she get ๐ญ

Even Asake and Rema networth na poor man for dangote side

For him to talk like this ehn They get lifestyle die Heโs just lowkey

Pesin we dey manufacture salt don add am to injury ๐

@jamiuxxvi He no like when pass Dey gas for him front

"Which experience"๐ญ

He Dey use him eye smell poverty ๐ญ

๐ ๐ Dangote na werey ..he burst laugh cook am

Jehovah ๐น๐น๐น

๐ญ๐ญ๐ญ๐ and na poor people invest in him company pass o

@jamiuxxvi He no Dey let am cold at all before e give them๐๐๐

emotional damage

๐ญ the babe go dey wish say she fit enter ground

Davido no hate poor people reach this man ๐ญ๐ญ๐ญ

He would say it with a straight face๐๐

๐ ๐ ๐

Chai ๐คฃ๐คฃ

Guyyyyyy ๐๐ญ๐๐๐๐คฃ

๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐๐คฃ

@dururela see amm here

๐ญ๐ญ

this guy know wetin e Dey do

๐๐๐

Na trow ๐ญ๐ญ

๐ญ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

๐ญ๐ญ

If na me be the girl I go just hide my face lol ๐คฃ ๐ ๐ ๐น ๐

nmwfpp๐๐
Related Videos
Kenya people too love Mavo, this Mavo steps too sweet ๐๐ฅ
D3VID ๐ข
80,245 views โข 1 month ago


