Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
E hate poor people pass Mavo😅
97,713 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Na him mavo collect script from 😹😹

Na once she confess say she no rich at all😂 Make person pour me water abeg😭😭

and unfortunately he no know say he dey cook them😂😂

Mavo needs special classes to meet Dangote hate for poor people 😭😭😭

Broo he really say which experience she get 😭

Even Asake and Rema networth na poor man for dangote side

For him to talk like this ehn They get lifestyle die He’s just lowkey

Pesin we dey manufacture salt don add am to injury 😂

@jamiuxxvi He no like when pass Dey gas for him front

"Which experience"😭

He Dey use him eye smell poverty 😭

😂 😂 Dangote na werey ..he burst laugh cook am

Jehovah 😹😹😹

😭😭😭😂 and na poor people invest in him company pass o

@jamiuxxvi He no Dey let am cold at all before e give them😂😂😂

emotional damage

😭 the babe go dey wish say she fit enter ground

Davido no hate poor people reach this man 😭😭😭

He would say it with a straight face😂😂

😅😅😅

Chai 🤣🤣

Guyyyyyy 💔😭😂😂😂🤣

😭😭😭

😂😂🤣

@dururela see amm here

😭😭

this guy know wetin e Dey do

😂😂😂

Na trow 😭😭

😭😂

😭😭😭

😭😭

If na me be the girl I go just hide my face lol 🤣 😂 😆 😹 😅

nmwfpp😂😂


