Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

E no de disappoint ! 😂😂

228,114 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Mercy🖤🦅
Mercy🖤🦅1 год назад

@Olamide @wizkidayo @snehking_001 what if I Dey for this song 😭🔥💥

Фото профиля Rock Paper Sizzle
Rock Paper Sizzle1 год назад

🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

Фото профиля BiggestPaid 🌗
BiggestPaid 🌗1 год назад

@Olamide @wizkidayo Shey dem first send this egbon the song before dem drop am? Cuz how him go make video edit am so fast

Фото профиля Subman
Subman1 год назад

@Olamide @wizkidayo Aswear this two just dey always give me joy U go don see say dem love machala true true Dem no dey fake am 🦅🦅💯

Фото профиля Aishat Abdulraheem
Aishat Abdulraheem1 год назад

@Olamide @wizkidayo Wizzy always brought out the best in the artist he features

Фото профиля Motito
Motito1 год назад

@Olamide @wizkidayo Nothing even concern me with the smoke wey Dey commot for your mouth …. Man focus on the behind all through 😂😂🔥🔥

Фото профиля Ꮪυεиzу Y ✯
Ꮪυεиzу Y ✯1 год назад

@Olamide @wizkidayo Baddo dey sing!🤯

Фото профиля No1 Giran presido 🪖
No1 Giran presido 🪖1 год назад

@Olamide @wizkidayo This song too sweet 🔥🔥🔥🔥

Фото профиля Abayomi💧🪖
Abayomi💧🪖1 год назад

@Olamide @wizkidayo The goat @Olamide no dey disappoint at all 💯💯

Фото профиля N🖤E❤️R🦅O
N🖤E❤️R🦅O1 год назад

@Olamide @wizkidayo @Olamide @wizkidayo You both just make this things look simple Abi nah juju una dey use ahhhh una nah too Sabi

Фото профиля omo Toyin
omo Toyin1 год назад

@Olamide @wizkidayo No man I repeat no man watched this video once ....2x ,3x depending on your location during viewing .

Похожие видео