正在加载视频...
视频加载失败
E no like proverb at all😂😂😂
44 条评论

That last scene “Teba wabi Omo ale niyin”😂

😂

He say “to ba je idile oba lo ti wa”

😂😂😂

Baba suwe sick for head gan 🤣🤣

😂😂😂

Abiamo tohtor, teba wa bi mor omo ale niyin. Even iya rainbow sef shock😂

Na that Bayowa own muzz me pass 😂 King of Comedy FR

😂😂😂

The last one got me 😃

😂

The last scene got me rolling 😂😂😂 “ te ba wa bi omo ale niyin” 😂

Oloye Atuwe he hate proverbs gan 😂

No be lie😂

Man's so talented. People like them do not need scripts. They know what to do, and when to.

last one😭😭

😂😂😂

Abeg No try proverb for where him dey He dey scatter him head 😂😂😂

Be like owe don kill this man before 😂😂

All those proverbs dey always trigger am 😂😂

Effortlessly funny 😂😂

😂😂

He still enter the mother in law 😹

Fr😂

He’s just like me , I don’t like proverbs at all I go help you redefine am 😭😂😂😂

Te ba wabi omo ale ni yin

Na like this i dey always move too I dey redefine old proverbs like mad🤣🤣🤣 Talmabout "wetin elderly person dey see when e sidon for stool, if I clim palm tree, I no go see am" lol If I no send drone make i know wetin cause am🤣🤣🤣

In loving memory of Babatunde Omidina (a.k.a. Baba Suwe) 🪦🕊️💔 Man was fuckinnnng funny. He had his own hilarious take on every Yoruba proverb.😂😂

Baba suwe man 😂😂 Forever a nollywood legend

Forever o

Eja obokun

“Atuwe of Africa” for a reason 🔥🔥🔥

Na where this meme come from be this 😭

That baba no normal sha

God, he's a criminal 😭😭

Chief Atúwe of Africa 😂

He's so spontaneous. A natural at dishing out premium wittiness.

Omo na d last one off me oh 🤣🤣🤣 ti eh ba wabi omo ale ni yin

the sound effect no allow person bear am well na

The last line 😭

@sxdiqcarter_ I have to binge watch some of baba suwe’s movie again 😂😂

He just dey against Yoruba proverbs 😂

😂😂😂.

Baba Suwe legend 💯💯💯❤️❤️❤️
