正在加载视频...

视频加载失败

Mr Daniel, this your proverb never clear o 😂

50,209 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

14 条评论

CHIMA OF ABUJA 🇨🇦 的头像
CHIMA OF ABUJA 🇨🇦4 天前

This proverb clear small small now. Na the yansh wey dey do the real balancing act. Without am, both of una go land for ground. 😂

Overflow 的头像
Overflow4 天前

But who the hell come up with this Proverbs. This Tinubu regime just dey inspire a lot of people.. The future generation will really needs alot filtering to do 😅🤣...

EMMYGEE 的头像
EMMYGEE4 天前

Huh 😒 Ehn nah u gat get mind to hold her Yansh oh make she no fall oh lol 😂😂

Adams Anderson 的头像
Adams Anderson4 天前

Na same thing wen make u enter drum. make me carry am for head... So if u ask me, who I go ask?

ramadan eniola 的头像
ramadan eniola4 天前

Ahhh 😯

Hopesy🍀🙏🥹 的头像
Hopesy🍀🙏🥹4 天前

@Baloxxd As how !!!!’ Na How?????

SETH 的头像
SETH3 天前

Simply put, be ready to accept the consequences that come with your actions no matter how ridiculous they seem

iyke 的头像
iyke3 天前

I understand but I won’t find myself in that situation

Uzimfx 的头像
Uzimfx3 天前

Me too bro 😂😂 I don't understand

JiokoBlock 的头像
JiokoBlock3 天前

@grok help us understand

M E R C Y 的头像
M E R C Y3 天前

😂😂😂

Mr Shito 的头像
Mr Shito3 天前

Hmm 👀

Ayodeji 的头像
Ayodeji3 天前

I still Dey think on am o

Mary 的头像
Mary3 天前

A man that is willing to carry his mother in-law on his back, must be courageous enough to hold her yansh 😂

相关视频