Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E reach to sit down and think about life 😂😂💔
761,998 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Cleverly 💐1 yıl önce
APC government 😂😂💔

Cleverly 💐1 yıl önce
If you’re a lover of entertainment then this WhatsApp link is for you 👇🏾

Cfc FiGa1 yıl önce
This posture na …. “anything wey una wan do me make una do me” 😂

Bingo Cash1 yıl önce
This Game Pays You! 💵

DHREY1 yıl önce
E get some kind problem wey you go enter.. You fess sit down ask yourself why God created you😭😭

Quantum1 yıl önce
He will never forget this event in his life

Black🖤Diamond 💎1 yıl önce
I remember when one kekeman run after he mistakenly jam one white GLE🤣 the car owner come out start to Dey laugh 🤣

sureboy 🪖1 yıl önce
The gbese heavy

Fillipo Saga1 yıl önce
My condolences sire 🙌🙌

Lifeofcoded171 yıl önce
Make the benz owner just Dey go home cause this one no get shishi if you like beat him till tomorrow

solana trench1 yıl önce
😂 😂 The owner should just leave him cuz that damages is over a million naira
