Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This guy settle down cook Peller 😭😭💔 E wan useless the small boy life 😂
58,827 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

I always say this Carter is the biggest streamer in Nigeria right now ❤️❤️

When I talk say Nigerians no sabi Wetin be steamer u think say na by doing giveaway for TikTok but na Wetin Nigeria want as far as they dae give money

He said nothing but the truth. Peller is too boring. Let him just stick to his TikTok giveaways.

Peller wey no sabi anything aside him babe 😂

He’s not a comedian so leave him alone ✌️

U have to be a comedian to be entertaining?

Are you asking me? Figure the answer yourself and stay calm

This guy is the more useless person have seen in this space u no like person but u go he party

Same way Carter put down shanks Same way una wan put down peller Nigerians I pour una spit

He's boring but una no gree leave him neck

That’s d same way if carterefe is doing livestream or a party and Peller show up The attention will be diverted to peller that’s why it will be ode

He actually gets your attention. You’ve just proved it with this video.

But na Carter bring Peller up na. You suppose know say Peller na still small boy. Carter na old Warri boy 😂

I can see the hatred in his tone and face. Boring and he is big, popular, rich and real. I would like to big, popular, rich, reliable and boring too 😂

How can you grow hating on Peller this much? This guy has grown his page using Peller's name. This is so sad. You even went to the event becos of your hate. Peller is not a comedian, he is a live streamer!

see wetin Nigerian youths de discuss when there’s fire on the mountain in their country !!… what a shame

Make this one go warm eba chop joo, see how he dey shout!

Oya peller boring then why are you now crying 😭?😂cos ino understand

@SweetestbaddieC God go bless you my bro ✊😅

Caterefe had been funny right from time remember he do skite before peller come to the settings.

Leave the boy alone, let him leave his life Nah poor pikin Dey cry up and down ontop who don make ham

He is boring ! But you make a video about him everyday, without him your page dry like you, you when Dey creative , why you never blow ? Cos you stream everyday.

Imagine, trying to bring down someone who’s hustling, by just talking about him. What he lacks is that, the more you talk negative about peller the more he shines, he’s boring but he’s been consistently at the top since 2022., and he boring lol Nigerians 😏

I wonder how the guy take be streamer self nai make all he stream na all about he Ekpoma OS girlfriend.

Best Streaming no be by who mad pass

Fact

Peller go use all d money wey e go make from streaming go dey spend of girl instead of spending on his creativity That girl wey e carry for head na e b in main problem 😂

See as you calm down Dey analyse people wey get house and GLE nawa oo ozour

Fr That boy läcķș creativity

So u bastard way no boring why u never make am

Jarvis don milk him down, he is not even free to act certain way that's why he need to break up with that girl, money he supposed used by TVC he use am buy girl car misplaced priority

Mumu wey the talk how many people the follow am if him comot for him street Oga go sit down,Peller na small boy Carter na old man

Peller na mumu wey jam money

Shut up okay una just dey fool up am down

No doubt

who knows your generation you come settle down upon another guy matter trying to pull him down.. I don’t think you go ever reach peller success.

You wey Dey talk start your own na
