Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
E reach to sit down and think about life ๐๐๐
762,083 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
11 Kommentare

APC government ๐๐๐

If youโre a lover of entertainment then this WhatsApp link is for you ๐๐พ

This posture na โฆ. โanything wey una wan do me make una do meโ ๐

This Game Pays You! ๐ต

E get some kind problem wey you go enter.. You fess sit down ask yourself why God created you๐ญ๐ญ

He will never forget this event in his life

I remember when one kekeman run after he mistakenly jam one white GLE๐คฃ the car owner come out start to Dey laugh ๐คฃ

The gbese heavy

My condolences sire ๐๐

Make the benz owner just Dey go home cause this one no get shishi if you like beat him till tomorrow

๐ ๐ The owner should just leave him cuz that damages is over a million naira
