Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
E SWEET ME DIE !!!
80,533 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

lol be like the whole of Africa are against Morocco 😂

Karma happened!!!

Anything wey go cause Morocco and Nigeria to play game in Nigeria. We're taking them to Kano directly. They go see shege banza pro-max.

I swear

Hakimi wan ki mie😂

E sweet me pass una aje

U're not d only one

Wahala. Morocco host, and want still carry am🤪

E no sweet me

Morocco papa no get levels 😂

Big Skales

Den soupose paste that refree waiting no good

Make we no lie if na Naija host We go run ojoro

E sweet all of us truly

E sweet all of us bro!!😝😝😝😹😹😹😹

@ultimate_kombo everybody Sabi you finish

Me too

Hope you know say lamine yamal, your helper na em country be that

Together

Barca don lose, Kombo no fit talk well

I go lie for you

Oyaa shake body for Senegal

Yours is personal...I can imagine that

Dance like Brahim Diaz🤣

Bless me with 100k sir @youngskales make I use pay rent

Na me e sweet pass, seeing this self!sh Morocco not winning the afcon

This win feels so sweet, boss! Please use this happiness to show me some love for my transport to school this week. It’s 800 naira going and coming back, times 6.

Everywhere first blur

No be who call police dey win case lol 😆

Hakimi my Boot
Benzer Videolar
Sensitive content
Life sweet die
IRON ⚔️🩸
40,576 görüntüleme • 6 ay önce
Sensitive content
I bought a new jacket today E fit me die
Ariwodo (i sell Iphones/Gadget)
27,102 görüntüleme • 2 yıl önce
