Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
EASY WITH ME!!
31 Kommentare

Odumodublvk did he’s thing on this track but Wizkid’s Aura was unmatched 🔥🔥🔥 Another No 1 contender

these your steps, na victory steps

Check out my new single Them go listen (TGL) Out on all platforms

Omo because say BABA NLA no take am easy with u last time wey u say baba rora, wonder he drop this easy with me.. telling Big wiz Mk he no chop d best finish like he did last time lol that’s scomodizzy bro 😜🤣🎶❤️

Please easy with me 🙏🏾🙏🏾🙏🏾🙏🏾

@wizkidayo Easy with me jorh!! Baba don dey online 🦅🦅

@wizkidayo First to be here daddy yo is active 🥹❤️

Wizkid dey online dey observe 😂 if Wizkid talk eh 😂 fear go first catch tinubu.

@wizkidayo My daddy is active

@wizkidayo Wiz still repost. Burst my head🤣🤣

@Osifadeolayinka KALA X MACHALA , EASY WITH ME 🌹

Big wiz easy with me ???? Una be gay?

The machine 🔥⬆️

gbedu joor

this dance lol

@GodNvrFailvn E get as you dey add melody join song sha 😁

@wizkidayo Biggest

This Country no concern you?

Na Wiz dey buy the Cana!!😎

Too lit 🔥❤️

Nigeria problem no concern OD😂

Kalamantus!

Odumodu when will you ever notice me

Kalala dance 😭😂

OD dey dance ooo

If e reach 10 likes make Una tag me

BIG kala

Biggest Bird

Malanga steppings 💥😅

BIG KALA

Odumodu just dey happy 😊
Ähnliche Videos
Sensitive content
Easy with me 😮💨
Dareal
105,187 Aufrufe • vor 11 Monaten
