Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Eat or pass
87,316 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
45 Kommentare

If this is the only meat that exist in the world. I'm a vegetarian then.

Period

Eat it’s very Delicious 😋

Make d hungry kuku finish me abeg

Swears

Eat with chilled beer 🍺

Omo

Give me cold garri fess make I know how far

Una de chop demon

No blame me mama, hunger bad😑😭😂

@CHIZZY_BB We go finish demon himself

@Alextunde11 @CHIZZY_BB Ah omo! Anode this one o😭😂😂

God abeg..where I'm from we don't eat python

Eat ooo cos I like snake meat,na em sweet pass after dog meat!!!! @CHI

@CHi I eat dog, I no fit eat snake, never 👎

@RamoniRoss77578 @CHi Jesus you dey chop dog ? Both dog o, snake and pig meat. I can never eat those.

@CHIZZY_BB @CHi Really

Take this thing away

Pass abeg😒

That thing doesn't even look cooked 🙄

Some tribe are not allowed

See as I dey swallow spit. @CHIZZY_BB As person wey never chop since last night, you do this one oo. 😭

@IsaiahAdeo33688 Tufia

Please help me with N10k ma'am, make man cook rice. Eye don dey blur. 🙏🏾

@IsaiahAdeo33688 @CHIZZY_BB Must you beg

@CHIZZY_BB Do you have a business that pays you?

Stop eating snake meat, Don’t you know it attracts live snakes to your house

What the hell, pass abeg 🤮

I pass in the name of Jesus Christ Amen

Pass

@dutchavelliiii

Pass

I just dy see people dy form stezzz You don try am with Heineken or 33 You fit go hunt more

No wonder you dey fresh and shine like Rev father prick

Pass Abeg

Eat

Very sweet and yummy You will love it 😊

I don't need anyone to tell me this is snake meat. I'd rather chew vegetables raw than to eat this! I'd rather fast abeg 😒

Pass

Pass and never look back

Chooo. hé bu di ékpiri alá odá tó dika casablanca. Chizzy leh! idi okay

Pass go where

God no go allow me chop this kind thing

Like I can smell the disgust smell from the video

make dem gimme egg or fish abeg
