Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Efcc are you happy now? 😂😂
74,393 görüntüleme • 15 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

I think say den don first beat ham. As him lip first big.

@Cleverlydey4u

@Cleverlydey4u That stupid Efcc go Dey happy now! Because na wetin them Wish for all Nigerians 🇳🇬 Youth be this😂

Dj ya- werey 😂😭

DJ won fe won fe 😭

E better make you go join Neolife 😂.

😂😂

After COVID 19 alot really changed 😂😂💔

We get EF moon 🌙 This one na EF sun abi ?

@abazwhyllzz This guy has talent or am I the only one not seeing it?

Tinubu nice one 😭

I dia dj mouth lol pass ewe

Na Ef MOON senior brother?

This guy good pass Dj Tunez 😂

This your question I love it 😒😂😂

Wait him steal?

In 2026? Awusubilahi!!

This one don swallow mixtape

@ndlea_nigeria find the plug ASAP

Wetin concern efcc with this one Abi u wan say Aro doctors are u happy now?

Na wetin dem want all Nigerian youth to be like na. Useless people 🤣

@Brightgoldenboy I hope you're happy now.

Ef moon… look alike

No be EF MOON be thus abi eye dey pain me

Poor man pikin

won ti ko ba Iya e😂😂

Many things dey happen

He even wear skirt 😹

Omoh timubu must go

E resemble ef moon

Joy wan finish Efcc 😂😂

@abazwhyllzz 😂😂

damn!

Abeg make Una dash this guy better money make him rest biko nu

He fit no sabi mix shit as he Dey so 🤣
