Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Egbon Agbako !
1,460,308 Aufrufe • vor 15 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

If you get junior bro way sabi set pass you go just dey gain 😂💔

Run from egbon agbako 😌😌🫴

Wetin concern evaluation and ovulation osinwin😭😭😂😂😂

U for just play fatal seduction 😂🤣😂

Why this aunty just dey hide face lol

Brother Divine mad gan he wan divide their legs or sorry I mean divine the legs 😂😂😂😂😂😂

All this guy skit na wan Nyash and sex.

That guy just too good 😂❤️🎉

“High school”. Una just wan put us for talk.

“High school.” Skit makers should use the Nigerian context and format well.

Sultannn 😭😂😂

Wetin concern simultaneous equation and ovulation?😂

You be GOAT guy 😂

Was that shouting Jesus really matter

😂😂😂

Lol 😁 😆

Spartacus ke 😂😂

This guy content ehhhnn 🤣🤣🤣

Agbako divine

Lol

No long talk..AGBAKO 💯😂

😭😭😭😭

Make sultan too enjoy abeg

This senior brother is shameless 😅

Comedy or giving pred vibes

Egbon agbako

😭😂😂

I can relate 😅😂😂😂

Of all movies, Spartacus. Hakunakuna 😂😂

Chai 😭😭😭😂😂😂

@DOUBLEGEEn4 Guy see wetin u cause 😹

😂😂😂

Mikado for better

Naso una dey do am?
