Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Egungun don bring Tomboy come him interview today ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

87,934 Aufrufe โ€ข vor 19 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Prosper ๐Ÿ’ญ
Prosper ๐Ÿ’ญvor 19 Tagen

We all love this girl โค๏ธ

Profilbild von Just4fun
Just4funvor 19 Tagen

@realyobarnub This babe go Dey do yahoo with this kind accent ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von KHOZIIโ˜˜๏ธ
KHOZIIโ˜˜๏ธvor 19 Tagen

This girl just dey anyhow

Profilbild von Miguel
Miguelvor 19 Tagen

If that sound na her ringing turn abeg make she go mechanic shop make dem help her change her pistons and ring

Profilbild von Rina๐ŸŒน
Rina๐ŸŒนvor 19 Tagen

The girl is beautiful

Profilbild von Legend ๐Ÿซถ
Legend ๐Ÿซถvor 19 Tagen

Once I notice youโ€™re a tomboy itโ€™s a big turn off for me no matter how beautiful you look Otilo

Profilbild von Rina๐ŸŒน
Rina๐ŸŒนvor 19 Tagen

Who egungun no go interview ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Reymar๐Ÿ“Š
Reymar๐Ÿ“Švor 19 Tagen

As una Dey give this Warey visibility e just Dey pain me

Profilbild von 1800BlockBoySosa
1800BlockBoySosavor 19 Tagen

Who be this mad girl wey she no get teeth ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Entertainment hub
Entertainment hubvor 18 Tagen

Na the werey wey dey peep from that corner dey make me laugh . Oga if you wan waka pass waka pass cos nobody send your papa ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Nastic ๐ŸŒด
Nastic ๐ŸŒดvor 19 Tagen

I too like this girl Omo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 19 Tagen

Two of them dey mad ajeh

Profilbild von โˆ†โ„ข
โˆ†โ„ขvor 19 Tagen

She fit feed me too

Profilbild von ๐šˆ๐š„๐š‚๐™ธ ๐™ฑ๐™พ๐™ธ
๐šˆ๐š„๐š‚๐™ธ ๐™ฑ๐™พ๐™ธvor 19 Tagen

Why be say 9 out of 10 ppl wey he dey interview dey mostly dey abnorma|

Profilbild von CISD
CISDvor 18 Tagen

No allow woman feed you

Profilbild von ๐Ÿ’ซFlames๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅท
๐Ÿ’ซFlames๐Ÿ”ฅ๐Ÿฅทvor 19 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von 7th Man
7th Manvor 18 Tagen

I don't know, ๐Ÿ˜ž but I lik this girl's vibe ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von โ„™๐•’๐•ค๐•”๐•™๐•’๐•โœญ
โ„™๐•’๐•ค๐•”๐•™๐•’๐•โœญvor 19 Tagen

I love the girl way lol

Profilbild von Oscar Ighomena
Oscar Ighomenavor 19 Tagen

@dspkemo This one no be for delta ooo abeg go fine your state

Profilbild von Olori๐Ÿ“Œ
Olori๐Ÿ“Œvor 19 Tagen

With her beans face

Profilbild von HIGHEST !๐Ÿฆ
HIGHEST !๐Ÿฆvor 19 Tagen

Adey shy dey watch am saf !

Profilbild von New Area
New Areavor 19 Tagen

God made and designed them that way ,stop the hate on them

Profilbild von zee
zeevor 18 Tagen

That last line?....very vital!

Profilbild von holtby
holtbyvor 18 Tagen

wtf is this isnโ€™t making sense anymore rubbish

Profilbild von samuel Leo ojo , AFNI ๐Ÿ™๐Ÿ‘ฃlow back
samuel Leo ojo , AFNI ๐Ÿ™๐Ÿ‘ฃlow backvor 19 Tagen

๐Ÿ˜˜

Profilbild von ๐Ÿง
๐Ÿงvor 18 Tagen

Naaaahhhh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von ๐’ƒ๐’๐’Š๐’๐’ˆ๐’™๐’™
๐’ƒ๐’๐’Š๐’๐’ˆ๐’™๐’™vor 17 Tagen

@grok what is her X handler

Profilbild von ๐’ƒ๐’๐’Š๐’๐’ˆ๐’™๐’™
๐’ƒ๐’๐’Š๐’๐’ˆ๐’™๐’™vor 17 Tagen

Weytin be her handler abeg

Profilbild von Obinna Uko Ofe
Obinna Uko Ofevor 17 Tagen

๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜. Stand of war.

Profilbild von Invincible ๐Ÿซฅ
Invincible ๐Ÿซฅvor 16 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 19 Tagen

Have had good experience with tomboys though their cool and easy to flow with

Profilbild von .
.vor 19 Tagen

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

ร„hnliche Videos