Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This one don pass didirin oo 😂😭 Which kind member go join didirin association 😭
24,806 Aufrufe • vor 11 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

If Lamidi dey correct you, your life don spoil be that 😄😂

Nah 1g network dis one Dey use

Walahi 😂

This one nah another thing o He can't repeat what dem dey am now now

😂😂

Make Lamidi Dey correct persin 😂😂

If Lamidi dey correct you that means you own don finish 🤣🤣🤣🤣🤣

That egbon wey be their leader na JUDAS 😂😹 he say if he face him study well he fit be governor tomorrow 🤩🤣😅

God e don tey wey I laugh like this😂😂😂😂😂😂😂

The guy sef don Dey resemble dindinrin sha😂

Nah sure boy this one dey talk ooo 😹😹😹😹

Even lamidi dey correct 😭

Okpebolor people

This one na deaf and dumb 😹

Didirin eleyi mad gan o

34, 36, 18, 24, 26, 18,😳😭😭😭😅😅😅

Na this anthem gan gan fit Nigeria 😂😂😂😂😂😂

Na Portable go fit handle this one 😂😂😂

Na summary this guy Dey do🤣

Even lamidi and moshoedi don laugh Taya

This one na aother Ochacho wey dem swap 😭🤣

As them they ask am the question, he Dey forget immediately 😂

Ahmedi Saki to Dindinrin Association for an undisclosed transfer fee. Here we go…

Wetin Lamidi dey feel like 😫😭

This guy go bench Lamidi for the best Didinrin

This one na 50mb left 😫😂

Some of our elected politicians no fit recite am pass like this 😂

Lamidi say "ema ti yo mic kuro lara e"😂😂

@Tobiloba_shine cun see your bestie😭

Nonchalant didirin

I Dey hear I pledge to Nigeria I have no food no bread 😂

Abeg comot that Ahmed na my name o😂

Didirin Dey mentor Didirin 🤣🤣

The guy sabi count money o😂 Open shop for him I wan come buy something😂😂
