Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Egungun don drop another one. This one is totally different oo 😭😂

704,507 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

9 Kommentare

Profilbild von queenlizzie
queenlizzievor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Egungun sef no be better person , u dey do interview for person you first sit down dey laugh

Profilbild von Wisdom 🇳🇬
Wisdom 🇳🇬vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Oh God where person wan see wife wey no go stress am Oh chimo

Profilbild von EL REY, THE CULINARY GUY👑 🍫 👨🏾‍🍳
EL REY, THE CULINARY GUY👑 🍫 👨🏾‍🍳vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL This one na Lagartaa oporoma ohhh

Profilbild von DOTTI
DOTTIvor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Black American Asset for who no get assets😭😭😭

Profilbild von Abdullahi damilola
Abdullahi damilolavor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Where egungun dey always see those girls

Profilbild von Moving Ark#LekkiMassacre #EndSars @Arsenal #COYG💪
Moving Ark#LekkiMassacre #EndSars @Arsenal #COYG💪vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL I no know say Ascent don turn to asset wey you fit get from your Mum oo😂😂 Abeg where Katal country dey again? I won go do Christmas there😂😂😂😂

Profilbild von eyen Ibibio
eyen Ibibiovor 1 Jahr

@TeniolaYBNL This one no follow abeg. She's too camera shy and fake. Gosh, i hate rubbis#

Profilbild von Cleverly 💐
Cleverly 💐vor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Make one of these girls no bite Egungun one day 😂😂

Profilbild von eyen Ibibio
eyen Ibibiovor 1 Jahr

@TeniolaYBNL Seaman??? Kai kai??? 🤣🤣🤣🤣

Ähnliche Videos