Loading video...
Video Failed to Load
Egungun don drop another interview on instagram, Omoh this guy no send o ๐
10 Comments

Chef wey no know intercontinental dish ๐

๐๐

Actually, him send but he gaz act like him no send.

Akpu sef go shock when it hears its name being mentioned in this conversation ๐ญ๐ญ

Most times Big yansh is a one of characteristics of Empty brain.๐ง E the hard to see big yansh with brain.๐ Na Only by connection!!!๐คจ

After Interview na Vc ๐

Be like na Amu she dey cook with her otu Ocha ๐๐๐

Make the trend for no waste

Even Verydarkman wey use him hand show us him preek, nah activist him don become now. With over 400m of donations, the reason most twitter people Dey carry the matter for head nah because of Elon musk money.

No be small I donโt care
Related Videos
Sensitive content
This guy don go do another Koto aye content Omoh ๐ญ๐ญ๐ ๐ฆ
Oyindamola๐
530,050 views โข 1 year ago
Sensitive content
Egungun don interview guy wey transform from male to female. Bobrisky dey learn from this one oo! ๐
TENIOLA
274,420 views โข 10 months ago
