Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Egungun interviews Phyna and Tacha, Phyna wan deck Egungun 🥊😂
149,723 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Make Egungun de careful around her before en go catch lawsuit

This ones achievements in life is different from me and you…imagining as a man marrying the both of them .

Phyna nor fit beat Tacha

I go bet on Phyna so that i go ft see more reason to drag her if she fall hands

See nuisance wey BBN give us 😪

Phyna energy no dey come with subtitles.

Unpopular opinion: I just like her . She’s understood what the industry is all about. Dramatic

These women are remarkable UNTRACTIVE. Don't know why a man will find these two attractive

😂😂😂😂 65,000

Say lakata baby😂

They no even get yansh 😏

It is well

I really want to see Egugu’s wife reactions while videoing all these videos 😭😭

Can’t wait for the fight fr😹

All this girl's all they think about is sex

See as she wan deck him

No be small thing she’s really ready for Nkechi blessing

Egungun no sabi Shey phyna nah person wey run comot arrow before

Naa senior man she be

She dey throw better blow ooo but blessing go handicap her

What are they doing to earn a living?

Mouth no do am tho. But Phyna na street base on how she’s throwing that punch

Make she go fight dj Dimple na

Who be that

BBNaija is a very wrong show to participate in.. no winner has ever been successful after the show…

😂

This girl don crazy 😂

Braindead

Omo It’s well .
