Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
For small interview way Egungun wan do, Nkechi blessing almost comot him eye🙆♂️😂 she think say na Phyna dey her front
49,198 görüntüleme • 17 gün önce •via X (Twitter)
27 Yorum

Make I put my money on her

I wan sell my 5bed house make I use am bet on nkechi Dm if interested

Nkechi blessing no get joy at all

😂😂😂

This gel worwor eh Damn!

“Let me see your muscle”😭😭

😂

😭😂😂

Omoh see this girl oo

Nkechi blessing I put my life savings oo, no send me back to village.

Everywhere full

You guys look a like... Phyna na your younger sis?

@grok who is her trainer

@Acedouglas_01 65,000

🤣

@fapulie1 Phyna go kill this one, Phyna get strength o. Lol

😂🤣😂 🫸🫷

If phyna sabi she suppose win This one too slow

Abeg make una drop the trainer handle naw

She go too beat phyna

Phyna go win oh

Body go too sweet me if Phyna no make me lose my ticket O because I Dey carry her for straight winning

Look at her stance, 🤣

Na so u wan take win

Why this two women 🤣

😂😂😂

See me laughing out loud 😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Una way dey say imisi dey pretend see her with backpack bag at Nkechi Blessing movie premiere
KOMISI HQ
240,670 görüntüleme • 7 ay önce
Sensitive content
She think say na car dey wan unveil for am😭💔
Oyindamola🙄
1,712,061 görüntüleme • 3 ay önce
Sensitive content
Phyna confirm say girls with nyash go dey her birthday party as she invite Carterefe. Na once Carterefe say him go drink 12 fekomi man power. baba no wan disappoint😭
Beri🌚
339,480 görüntüleme • 4 ay önce
Sensitive content
Peller ask for chips from Jarvis, she land am curse dey think say na compliment😂💔Person way dey teach her yoruba no try oh😂
Beri🌚
97,465 görüntüleme • 3 ay önce
Sensitive content
This babe wan use palmpay format scam this smart Benin boy, na once he ask her how much she go collect if she wan do short time🙆♂️😂💔
Beri🌚
478,677 görüntüleme • 1 ay önce
