Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Ejeh ๐๐๐
116,073 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

The dance at the beginning is always very important

Since the time you don buy car we never rest ๐๐๐ Na that car you dey use get ejeh these days ๐คฃ

Ejeh any time you enter him car and he carry babe just drop๐๐ Use ur leg ๐๐ฝ๐

Eje one use bread guide for 2 days, if I hear say he drop am ๐

Ejeh wey wan use two days chop bread and titus make hin release ham๐๐๐ If I hear ๐

Ko le je breadi eleyi o ๐

God go save ejeh cus at this point he need his own car like this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Esho no get house, no money and no food even the car him dey drive no fuel. Olorun a ma sho Eje o ๐คฃ

Una go sha see babe for road ๐

Na ejeh house he still carry her come ๐ Esho na werey oo ๐ ๐
Related Videos
Sensitive content
Ejeh don later retaliate like this oโฆ I love it๐๐๐๐
Prince Adeshina
110,322 views โข 1 year ago
