Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Ele shofe designers ?๐Ÿ’ฒ๐ŸŒธ๐ŸŽถ

110,937 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von BOLAJIโ™Œ๏ธ
BOLAJIโ™Œ๏ธvor 1 Monat

I just dey pity you lowkey You sabi and i love you gan you dey my top 5 artist in the world but that management wey you dey Omoh God will help you Make I go stream shon pe first ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von DJ SEANBEE
DJ SEANBEEvor 1 Monat

Rybena no know who em jam, e think say na dem shoday, Tml sabi guy ๐Ÿฅต

Profilbild von NSNV๐Ÿ•ท๏ธ& GIRAN๐Ÿช–. ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธโœ–๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
NSNV๐Ÿ•ท๏ธ& GIRAN๐Ÿช–. ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธโœ–๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

@tent_en210 Na those kind features dapper want make seyi and others dey do ๐Ÿคฃ Una no wan explore

Profilbild von MOB
MOBvor 1 Monat

When you go leave Dapper because I no want anything or story that touches hrt happen to you oooo my leader?

Profilbild von Swaguu_szn ๐ŸŽญ
Swaguu_szn ๐ŸŽญvor 1 Monat

Normally you good gan, but you dey mad !

Profilbild von ใƒดใ‚ฉใ‚คใƒ‰็ฆ…
ใƒดใ‚ฉใ‚คใƒ‰็ฆ…vor 1 Monat

Ajeh tml sabi nobody fit deny that one sha!โค๏ธ

Profilbild von Lamzy๐Ÿ๐Ÿ’•( Swaguu)
Lamzy๐Ÿ๐Ÿ’•( Swaguu)vor 1 Monat

Omo u sabi do slave sha. U mumu pass me o

Profilbild von Baba Nla$๐Ÿฆ€๐Ÿฆ…
Baba Nla$๐Ÿฆ€๐Ÿฆ…vor 1 Monat

@OLuwaSeun_1nn1t Boboyi majeki dagba Pa e lekun Jaiye oo๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von consistent
consistentvor 1 Monat

Make this guy just leave dapper before itโ€™s too late โ€ฆ he sabi sing and he lost so many fans since his fallout with Seyi vibez โ€ฆ youโ€™re still in your prime and donโ€™t use your future gamble โ€ฆ Anyway all on God

Profilbild von daveidSwago
daveidSwagovor 1 Monat

Pawon bwoyyy pawon lo ogoโค๏ธโ€๐Ÿ”ฅ

Profilbild von SWAGUU ๐Ÿ’ฟโค๏ธ!
SWAGUU ๐Ÿ’ฟโค๏ธ!vor 1 Monat

Bobo shofe ku si dapper record ? Haha Whats your problem this boi ๐Ÿ˜ก

Profilbild von Lilly
Lillyvor 1 Monat

Mole yin accounti yen ko dun gbagaun๐Ÿฅบ Guy tml na beast

Profilbild von Baba Nla$๐Ÿฆ€๐Ÿฆ…
Baba Nla$๐Ÿฆ€๐Ÿฆ…vor 1 Monat

@OLuwaSeun_1nn1t Me I like you gan oo i no dey use you play oooโค๏ธ

Profilbild von ๐Ÿ…ฐ๏ธ MAD DREAM ๐Ÿ
๐Ÿ…ฐ๏ธ MAD DREAM ๐Ÿvor 1 Monat

Tml sabi o!!๐Ÿค๐Ÿฝ๐Ÿ’š๐Ÿ“ฟ

Profilbild von A BANJ NSNV
A BANJ NSNVvor 1 Monat

Didirin ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Pawon_Viberz
Pawon_Viberzvor 1 Monat

Pawon Boy wey too sabi๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von jama jama
jama jamavor 1 Monat

So u no wan wise ? Dapper don seize your catalogue and u still Dey that label

Profilbild von Cyprian John
Cyprian Johnvor 1 Monat

Just lol,the song go too flop ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von eBay
eBayvor 1 Monat

You good die ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von 7G
7Gvor 1 Monat

Maga dapper ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von TY tech ๐Ÿ“ฑโŒš๏ธ๐Ÿ”‹๐Ÿ”Œ๐Ÿ’ก
TY tech ๐Ÿ“ฑโŒš๏ธ๐Ÿ”‹๐Ÿ”Œ๐Ÿ’กvor 1 Monat

I will stream your gbedu no worry

Profilbild von Cryptic_Zeus โšก
Cryptic_Zeus โšกvor 1 Monat

Ogo ๐Ÿš€โค๏ธ

Profilbild von Heisowobo๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Heisowobo๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Monat

Sound too sweet. Tml Rora๐Ÿ–ค

Profilbild von oluwaseun
oluwaseunvor 1 Monat

Tml ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Lรบ Bentizy
Lรบ Bentizyvor 1 Monat

You full of hits songs๐Ÿ’ฏ

Profilbild von Badeh
Badehvor 1 Monat

Omo TML the always bost me omo you too much abeg ๐Ÿ˜ณ

Profilbild von Great Guy
Great Guyvor 1 Monat

TML sabi oooo๐Ÿ”ฅ๐Ÿ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Al'amin A.A
Al'amin A.Avor 1 Monat

You keh u sabii jooor ๐Ÿ˜ค๐Ÿ”ฅโค๏ธ

Profilbild von Mike West Jr
Mike West Jrvor 1 Monat

Have never for once Regret been TML fan

Profilbild von larry ๐Ÿฆ€ ๐Ÿฆ
larry ๐Ÿฆ€ ๐Ÿฆvor 1 Monat

Ofonu ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ab stah
Ab stahvor 1 Monat

Baddest ๐ŸŒธ

Profilbild von ABDULQUDUS
ABDULQUDUSvor 1 Monat

My love ๐Ÿ’“

Profilbild von Cruise Lord
Cruise Lordvor 1 Monat

Tbh rybina sabi

Profilbild von ola
olavor 1 Monat

Ooo wise

ร„hnliche Videos