正在加载视频...

视频加载失败

Ele shofe designers ?💲🌸🎶

110,937 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

BOLAJI♌️ 的头像
BOLAJI♌️1 个月前

I just dey pity you lowkey You sabi and i love you gan you dey my top 5 artist in the world but that management wey you dey Omoh God will help you Make I go stream shon pe first 😹😹

DJ SEANBEE 的头像
DJ SEANBEE1 个月前

Rybena no know who em jam, e think say na dem shoday, Tml sabi guy 🥵

NSNV🕷️& GIRAN🪖. 🇺🇸✖️🇳🇬 的头像
NSNV🕷️& GIRAN🪖. 🇺🇸✖️🇳🇬1 个月前

@tent_en210 Na those kind features dapper want make seyi and others dey do 🤣 Una no wan explore

MOB 的头像
MOB1 个月前

When you go leave Dapper because I no want anything or story that touches hrt happen to you oooo my leader?

Swaguu_szn 🎭 的头像
Swaguu_szn 🎭1 个月前

Normally you good gan, but you dey mad !

ヴォイド禅 的头像
ヴォイド禅1 个月前

Ajeh tml sabi nobody fit deny that one sha!❤️

Lamzy🐍💕( Swaguu) 的头像
Lamzy🐍💕( Swaguu)1 个月前

Omo u sabi do slave sha. U mumu pass me o

Baba Nla$🦀🦅 的头像
Baba Nla$🦀🦅1 个月前

@OLuwaSeun_1nn1t Boboyi majeki dagba Pa e lekun Jaiye oo😭😂

consistent 的头像
consistent1 个月前

Make this guy just leave dapper before it’s too late … he sabi sing and he lost so many fans since his fallout with Seyi vibez … you’re still in your prime and don’t use your future gamble … Anyway all on God

daveidSwago 的头像
daveidSwago1 个月前

Pawon bwoyyy pawon lo ogo❤️‍🔥

SWAGUU 💿❤️! 的头像
SWAGUU 💿❤️!1 个月前

Bobo shofe ku si dapper record ? Haha Whats your problem this boi 😡

Lilly 的头像
Lilly1 个月前

Mole yin accounti yen ko dun gbagaun🥺 Guy tml na beast

Baba Nla$🦀🦅 的头像
Baba Nla$🦀🦅1 个月前

@OLuwaSeun_1nn1t Me I like you gan oo i no dey use you play ooo❤️

🅰️ MAD DREAM 🐐 的头像
🅰️ MAD DREAM 🐐1 个月前

Tml sabi o!!🤏🏽💚📿

A BANJ NSNV 的头像
A BANJ NSNV1 个月前

Didirin 😂😂

Pawon_Viberz 的头像
Pawon_Viberz1 个月前

Pawon Boy wey too sabi😮‍💨🔥🔥

jama jama 的头像
jama jama1 个月前

So u no wan wise ? Dapper don seize your catalogue and u still Dey that label

Cyprian John 的头像
Cyprian John1 个月前

Just lol,the song go too flop 😂😂😂

eBay 的头像
eBay1 个月前

You good die 🔥

7G 的头像
7G1 个月前

Maga dapper 😹😹😹

TY tech 📱⌚️🔋🔌💡 的头像
TY tech 📱⌚️🔋🔌💡1 个月前

I will stream your gbedu no worry

Cryptic_Zeus ⚡ 的头像
Cryptic_Zeus ⚡1 个月前

Ogo 🚀❤️

Heisowobo🇳🇬 的头像
Heisowobo🇳🇬1 个月前

Sound too sweet. Tml Rora🖤

oluwaseun 的头像
oluwaseun1 个月前

Tml 😂😂😂😂

Lú Bentizy 的头像
Lú Bentizy1 个月前

You full of hits songs💯

Badeh 的头像
Badeh1 个月前

Omo TML the always bost me omo you too much abeg 😳

Great Guy 的头像
Great Guy1 个月前

TML sabi oooo🔥🐐😭

Al'amin A.A 的头像
Al'amin A.A1 个月前

You keh u sabii jooor 😤🔥❤️

Mike West Jr 的头像
Mike West Jr1 个月前

Have never for once Regret been TML fan

larry 🦀 🦍 的头像
larry 🦀 🦍1 个月前

Ofonu 😂

Ab stah 的头像
Ab stah1 个月前

Baddest 🌸

ABDULQUDUS 的头像
ABDULQUDUS1 个月前

My love 💓

Cruise Lord 的头像
Cruise Lord1 个月前

Tbh rybina sabi

ola 的头像
ola1 个月前

Ooo wise

相关视频

🌸 💞 🌸 ✨ 🎼 🎶 💃🏼 🕺 🎶
0:23

Sensitive content

🌸 💞 🌸 ✨ 🎼 🎶 💃🏼 🕺 🎶

viramimoza

24,933 次观看 • 7 个月前