Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
ERIGGA IS COMING โฆ..
29,010 Aufrufe โข vor 3 Jahren โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Clean line up for the boss ๐@erigganewmoney

Give us date abeg, body dey hot already.

See if you're good you're good.

Baddo

I cant wait oooo give us date

Erigga and street OT

I sell Playstation video-game 3 4,5 send a dm if you interested

We miss you bro ๐ฅต

Erigga u too good โค๐ฅโโโโ๐ง

Abeg the music name ooh ๐ erriga too good no be davido matter day head like this na Paper boy day do me to listen to, Lol

When we don already get odumodublvck don't sleep for a second boy industry don wicked now oo

Him never still reach ?

Kindly register realphisher on google and learn how to hack Facebook, ig and soon including how to do yahoo

On point,na Good Life We Dey find Amen.

Nice

Na wetin I Dey miss be this

I dey wait you

Oga one more week if I no see this gbedu online make i download am we are going to fight oo one track way shallow person album

Much love boss ๐๐ฟโค๏ธ

It's a BLAST

Area!!!

I sure kw that 1day, I shall do a song with Erigga!!!

New money ๐ฐโ๏ธโ๏ธ

King this jam loudโค๏ธ

Rock u bro๐๐ฏ

Eribaba drop this jam for us

I can't wait

@GetVideoBot

๐ฅ

King Pepper Boy ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

My pleasure to erriga
