Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Erigga, what a guy
40,001 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
25 Yorum

Choiii I remember this song that year!!! 2018 or 2019 I think

NOBODY SMELL ERIGGA, PERSON WEY HIM MIXTAPE WAS MY BIBLE WHEN I WAS IN THE DEN OF LIONS, BUSH FOR ABAKALIKI. NO HOPE FOR US THEN NA ERIGGA BE OUR LECTURER. I LOVE OBO BUT MAKE E PIPE LOW

Which kind wack music be this?

I too jam dis song around 2018 or 2019

Which kind music be this ?

Omo erriga go finish Davido ohh

Erigma II 👏🏿👏🏿👏🏿

Na because off Davido you sing this music

Song wey I still dey jam till date

This nigha get lyrics die

If not for street! Boys for they beg!!! Sadly, many can't relate.

God abeg watin be this 😂

All of a sudden you turn Erriga fan you and @nobdylikesaisha who useless pass sef

THIS GUY WEAK AF. - hook fire

Na song be this ?? 😂😂

The 🐐

Paper 2 the world

Man get lines

Name of song?

Hear music Wey ti be this?😭😭😭

Wacko people Davido done use money buy all most Nigeria people them de disrespect Erigga

Kettle story

Davido thick say en fit bully erigga anyhow make en just chii baba go enter studio for am tomorrow

Real matter

@Slovido
